ajanni at 28-04-2011 07:23 PM (12 years ago) (m) i LOVED the FULANIS , even their second hands are always like the real , and they no dey grt too much obecity , always very moderates Posted: at 28-04-2011 07:23 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dirtykid at 28-04-2011 07:26 PM (12 years ago) (m) so na bauety una dey drag here huh ok oo i only look at d inner beauty cos when a woman is physical beauty and d inner part is nothing to write home about den her beauty is useless
Abi- dem don forget say inner beauty lasts while outer beauty fades Inner Beauty without Outer Beauty go Old alone ooo no woman wowo oo cos same thing i carry na d other one carry. but the inner part is different dats were d beauty lies Wetin be that same thing wey you carry, wey dem carry too ? I wanna know  dirty boy u shld know i mean  and were hv u been busy wit dirty stuffs right Asanwa, i know even know wetin u mean, why not brake the nsugbe coconut for me to know  , I've been busy dear with lots of things and i like the way i dirty them as well  . How re u doing? hope u enjoyed yr Easter.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-04-2011 07:26 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
oohio2007 at 28-04-2011 07:42 PM (12 years ago) (m) Edo State
no, na prostitutes dey plenty plenty for EDO I don't imagine you as an insultive and a biased person.We are commenting on beauty but you choose to deviate to edo girls and prostitution.WOW! I thought you are a matured person.I just realised that I have been wrong all this while.
''NO MAN KNOWETH THE HOUR'' Posted: at 28-04-2011 07:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
so na bauety una dey drag here huh ok oo i only look at d inner beauty cos when a woman is physical beauty and d inner part is nothing to write home about den her beauty is useless
Abi- dem don forget say inner beauty lasts while outer beauty fades Inner Beauty without Outer Beauty go Old alone ooo no woman wowo oo cos same thing i carry na d other one carry. but the inner part is different dats were d beauty lies Wetin be that same thing wey you carry, wey dem carry too ? I wanna know  dirty boy u shld know i mean  and were hv u been busy wit dirty stuffs right Asanwa, i know even know wetin u mean, why not brake the nsugbe coconut for me to know  , I've been busy dear with lots of things and i like the way i dirty them as well  . How re u doing? hope u enjoyed yr Easter. the gateway to heaven of evry woman lalol my easter was cool atleast i hv time to rest Posted: at 28-04-2011 07:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 28-04-2011 07:57 PM (12 years ago) (m) so na bauety una dey drag here huh ok oo i only look at d inner beauty cos when a woman is physical beauty and d inner part is nothing to write home about den her beauty is useless
Abi- dem don forget say inner beauty lasts while outer beauty fades Inner Beauty without Outer Beauty go Old alone ooo no woman wowo oo cos same thing i carry na d other one carry. but the inner part is different dats were d beauty lies Wetin be that same thing wey you carry, wey dem carry too ? I wanna know  dirty boy u shld know i mean  and were hv u been busy wit dirty stuffs right Asanwa, i know even know wetin u mean, why not brake the nsugbe coconut for me to know  , I've been busy dear with lots of things and i like the way i dirty them as well  . How re u doing? hope u enjoyed yr Easter. the gateway to heaven of evry woman lalol my easter was cool atleast i hv time to rest Hahahaha gateway otta ?? who dey follow the gateway go heaven ?  , thats great at least u rest enough during Easter, no time for rest here Asanwa. You can only have one day to rest, anyother day is busy day.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-04-2011 07:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
derbi at 28-04-2011 08:28 PM (12 years ago) (m) Edo State
no, na prostitutes dey plenty plenty for EDO @janni hope u know say na kano women get the highest H.I.V rate 4 naija and he dey increase every day, he good make u dey shame and learn how to talk 4 insue like this mad cow  ..... Posted: at 28-04-2011 08:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
derbi at 28-04-2011 08:45 PM (12 years ago) (m) mr poster this na ur first post, u dey ask wich woman fine pass, u sure say u no be womanizer so?.... Posted: at 28-04-2011 08:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
proly at 28-04-2011 09:06 PM (12 years ago) (f) am cumn hold on let me get expo Posted: at 28-04-2011 09:06 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 28-04-2011 09:46 PM (12 years ago) (f) Edo State
no, na prostitutes dey plenty plenty for EDO see this moron....the topic is about beauti..u here saying different thing..your state nor get prostituates..nor be dem full lagos state..dey recieve 10naira or whatever..man listen next time use your head to think and stop using yur things...hisss
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 28-04-2011 09:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
toibeli at 28-04-2011 10:31 PM (12 years ago) (m) For a woman to be the prettiest,she must combine facial beauty with good body structure,good legs, and something upstairs. Posted: at 28-04-2011 10:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toibeli at 28-04-2011 10:37 PM (12 years ago) (m) With or without make-up Posted: at 28-04-2011 10:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 28-04-2011 10:46 PM (12 years ago) (f) For a woman to be the prettiest,she must combine facial beauty with good body structure,good legs, and something upstairs.
gud body structure like mine
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 28-04-2011 10:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 28-04-2011 10:54 PM (12 years ago) (m) Hebrew women are the prettiest. Posted: at 28-04-2011 10:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 28-04-2011 11:04 PM (12 years ago) (f) edowomen are the prettiest.
point of correction
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 28-04-2011 11:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 28-04-2011 11:09 PM (12 years ago) (m) Edo State
no, na prostitutes dey plenty plenty for EDO see this moron....the topic is about beauti..u here saying different thing..your state nor get prostituates..nor be dem full lagos state..dey recieve 10naira or whatever..man listen next time use your head to think and stop using yur things...hisss  I knew dis Comment would Catch yur Attention
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 28-04-2011 11:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ardi83 at 28-04-2011 11:10 PM (12 years ago) (m) see this moron....the topic is about beauti..u here saying different thing..your state nor get prostituates..nor be dem full lagos state..dey recieve 10naira or whatever..man listen next time use your head to think and stop using yur things...hisss-----------HMMM I AGREE WITH YOU 1000% WE ARE NOT TALKING ABOUT ASHEWO HERE BUT WHAT HE SAID IS TRUE AND IS BITTER ALWAYS I KNOW.YOU SAID HIS STATE FULL LAGOS ,OK ME I WILL TEEL YOU THAT EDO AND ESAN GIRLS TO THEY FULL EUROPE,BECAUSE THEY LIVE AND BREATHE ONLY FOR MONEY.JUST FORGET IT,BEAUTY SHOOLD BE FOLLOED BY DECENT GIRLS ALSO NOT DIRTY IN MAJORITY.COME HERE IN ATHENS AT NIGHT,OR MORNING ALSO YOU WILL SEE THEM PLENTY.PLEAS PEOPLE WATCH THIS http://www.youtube.com/watch?v=GCMhrhB0VMQ Posted: at 28-04-2011 11:10 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
truenaija2 at 28-04-2011 11:11 PM (12 years ago) (f) wat a question of course akwa ibom women,i rest my case.
Make l hear Word... Akwa Ibom Girls are the Ugliest Girls I've seen in Nigeria eeehn did i hear u right , i b akwaibom ooo so i know there r very beautiful girls from akwaibom for shape natural beauty cooking intelligence sex we get am complete, but fulani girls fine Posted: at 28-04-2011 11:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 28-04-2011 11:12 PM (12 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-04-2011 11:12 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 28-04-2011 11:12 PM (12 years ago) (f) Edo State
no, na prostitutes dey plenty plenty for EDO see this moron....the topic is about beauti..u here saying different thing..your state nor get prostituates..nor be dem full lagos state..dey recieve 10naira or whatever..man listen next time use your head to think and stop using yur things...hisss  I knew dis Comment would Catch yur Attention lol
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 28-04-2011 11:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickpuss at 28-04-2011 11:14 PM (12 years ago) (m) Edo State
Who de talk of edo here. we are talkin of beauty and not prostitute in naija or italy Posted: at 28-04-2011 11:14 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |