Wahala Dey Oh... Part 1 (Page 4)

Date: 28-04-2011 10:44 am (14 years ago) | Author: Amaka Amakor
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14
- at 28-04-2011 02:57 PM (14 years ago)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:42 PM
na wetin u teach me naw... yeye guru

i see sey you wake up this morning  leave you brain
for bed,that is why you dey talk like headless
chicken  Angry
Posted: at 28-04-2011 02:57 PM (14 years ago) |
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:58 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:44 PM
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:34 PM
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?

amaka u for consult us before naming na

i hear u Oga Solid... noted!
Posted: at 28-04-2011 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 03:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 28-04-2011 02:57 PM
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:42 PM
na wetin u teach me naw... yeye guru

i see sey you wake up this morning  leave you brain
for bed,that is why you dey talk like headless
chicken  Angry

the type wey dey ur village abi?
Posted: at 28-04-2011 03:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 03:00 PM (14 years ago)
(f)
Onye dibia...  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 28-04-2011 03:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 03:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 02:48 PM
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:34 PM
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?
small girl ke?..
you we don get Bosom ... and i sure say you go don dey do sumtin sef.... Grin


hehehe .... kris na for Bosom  u dey look her? .... u too bad ooo
Posted: at 28-04-2011 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 28-04-2011 03:06 PM (14 years ago)
Quote from: terryworld on 28-04-2011 02:24 PM
she dey on top of ur cock?

 Grin no my strong male cock
dey on top of her,she no gree say
she be small fry so make him sure her something
Posted: at 28-04-2011 03:06 PM (14 years ago) |
Reply
- Amakah at 28-04-2011 03:07 PM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 28-04-2011 03:07 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 03:08 PM (14 years ago)
(m)
yeye just dey flow like a river here
Posted: at 28-04-2011 03:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 28-04-2011 03:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 02:45 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 02:43 PM
I dey watch and laugh
sheree, wetin do you for eyez? Huh?

norin do me kris
Posted: at 28-04-2011 03:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 03:14 PM (14 years ago)
(m)
u sure?
Posted: at 28-04-2011 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 28-04-2011 03:16 PM (14 years ago)
this one wey you just dey jump
up and down like nwa sisi
Posted: at 28-04-2011 03:16 PM (14 years ago) |
Reply
- at 28-04-2011 03:17 PM (14 years ago)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-04-2011 03:17 PM (14 years ago) |
Reply
- at 28-04-2011 03:19 PM (14 years ago)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 03:07 PM
Shocked Shocked Shocked

that thing don start again?
babalawo come carry ram  Angry
Posted: at 28-04-2011 03:19 PM (14 years ago) |
Reply
- Sheree at 28-04-2011 03:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 03:14 PM
u sure?

yes now
Posted: at 28-04-2011 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 03:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 28-04-2011 03:17 PM
Grin Grin Grin Grin

dat tin don start again,
Babalawo come carry am too abeg!
Posted: at 28-04-2011 03:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 03:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 28-04-2011 03:12 PM
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 02:45 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 02:43 PM
I dey watch and laugh
sheree, wetin do you for eyez? Huh?

norin do me kris
why you eye come be like person wey dem panel beat her face?... Undecided
Posted: at 28-04-2011 03:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 28-04-2011 03:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 03:24 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 03:12 PM
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 02:45 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 02:43 PM
I dey watch and laugh
sheree, wetin do you for eyez? Huh?

norin do me kris
why you eye come be like person wey dem panel beat her face?... Undecided

shurup! Angry
I go wuz u slap now
Posted: at 28-04-2011 03:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 03:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 28-04-2011 03:32 PM
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 03:24 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 03:12 PM
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 02:45 PM
Quote from: Sheree on 28-04-2011 02:43 PM
I dey watch and laugh
sheree, wetin do you for eyez? Huh?

norin do me kris
why you eye come be like person wey dem panel beat her face?... Undecided

shurup! Angry
I go wuz u slap now
huh? Huh?
say i ask ordinary question.... try am now, and see whether i no go finish up the panel-beating work for your face... Angry
Posted: at 28-04-2011 03:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 28-04-2011 03:48 PM (14 years ago)
(f)
see who wan panel beat Huh?

I never wuz you, u don dey cry

yeye pickin
Posted: at 28-04-2011 03:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 04:55 PM (14 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Angry Angry
Posted: at 28-04-2011 04:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14

Featured Discussions