Wahala Dey Oh... Part 1 (Page 3)

Date: 28-04-2011 10:44 am (14 years ago) | Author: Amaka Amakor
1 2 [3] 4 5 6 ... 14
- Ajento at 28-04-2011 02:06 PM (14 years ago)
(m)
Amaka, why fine girl like u dey get bad now??
Posted: at 28-04-2011 02:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 28-04-2011 02:09 PM (14 years ago)
abeg post another one,
fine girl ko, form girl ni.
Posted: at 28-04-2011 02:09 PM (14 years ago) |
Reply
- terryworld at 28-04-2011 02:15 PM (14 years ago)
(m)
heheh abeg na who open gate 4 her?

Posted: at 28-04-2011 02:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 28-04-2011 02:20 PM (14 years ago)
I no know who open gate
for that chicken wey dey
form cock  Angry
Posted: at 28-04-2011 02:20 PM (14 years ago) |
Reply
- terryworld at 28-04-2011 02:24 PM (14 years ago)
(m)
she dey on top of ur cock?

Posted: at 28-04-2011 02:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 02:27 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...
Posted: at 28-04-2011 02:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?
Posted: at 28-04-2011 02:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:35 PM (14 years ago)
(f)
Terry G, na from ur Haus gate i comot from... u don forget???
Posted: at 28-04-2011 02:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:37 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 28-04-2011 01:55 PM
yeye Na waoooo,
that Amakah i go wole that gurl for coner Angry


 Shocked Shocked Shocked ...
Posted: at 28-04-2011 02:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 28-04-2011 02:38 PM (14 years ago)
@ solid Amebo abi you wan form Amakah champion ?
here na naijapals forum no be king Arthur court
Posted: at 28-04-2011 02:38 PM (14 years ago) |
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Ajento on 28-04-2011 02:06 PM
Amaka, why fine girl like u dey get bad now??

i neva badt oh! i still be simple geh!
Posted: at 28-04-2011 02:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:40 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 28-04-2011 01:49 PM
pbfour

Stephen na from behind bars u dey comment ur own... na u post am before abi?
Posted: at 28-04-2011 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 28-04-2011 02:41 PM (14 years ago)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:34 PM
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?

you yeye
Posted: at 28-04-2011 02:41 PM (14 years ago) |
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:42 PM (14 years ago)
(f)
na wetin u teach me naw... yeye guru
Posted: at 28-04-2011 02:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 28-04-2011 02:43 PM (14 years ago)
(f)
I dey watch and laugh
Posted: at 28-04-2011 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 02:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:34 PM
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?

amaka u for consult us before naming na
Posted: at 28-04-2011 02:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 02:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 28-04-2011 02:43 PM
I dey watch and laugh
sheree, wetin do you for eyez? Huh?
Posted: at 28-04-2011 02:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 02:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 02:34 PM
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:27 PM
hehehehehehehe ..... terry see  oooooo
small girl nawadays no dey get respect ooo ...
see as she just give emejuru name sharp sharp ....

she emejuru name na yeye guru  ...

solid, define Small geh???  Huh?
small girl ke?..
you we don get Bosom ... and i sure say you go don dey do sumtin sef.... Grin
Posted: at 28-04-2011 02:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 28-04-2011 02:49 PM (14 years ago)
(m)
Comoting
Posted: at 28-04-2011 02:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 02:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 28-04-2011 02:38 PM
@ solid Amebo abi you wan form Amakah champion ?
here na naijapals forum no be king Arthur court

yeyeyeyeyye ..... take am easy na
Posted: at 28-04-2011 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 14

Featured Discussions