akpos

Date: 30-04-2011 5:45 pm (14 years ago) | Author: Digitalman
[1] 2
- at 30-04-2011 05:45 PM (14 years ago)
(m)
little Akpos, at his age of 5 (five years) still dey cross leg dey suck em mama Bosom .

na wa oh neighbors come dey complain say which kind  boy be dis na,

NEIGHBOURS: Madam stop Bosom feeding dis boy now, abi na witch pikin be dis.

MAMA AKPOS: una no say na last born, i no fit stop na em go stop by em self.

one day Papa Akpos come ves, e come say today today i must kill dis boy whether na send them send you come meet me and my wife.

PAPA AKPOS: i must kill you today and if ur mama no wan stop u Bosom  i go kill both of una join.

AKPOS:         why all of una dey querrl me say make i stop Bosom , even this my papa wey dey here   (pointing at his father) still dey suck Bosom  na me wey still be small boy no go suck. yesterday him dey suck one, me i dey suck the other one

WETIN SEF UNA CHOP WITCH, sofar my papa still dey suck, me too no go stop lailai.        Grin Grin Grin Grin Grin




Posted: at 30-04-2011 05:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
- Skypon2002 at 30-04-2011 05:46 PM (14 years ago)
(m)
yeye pls keep away from this joke ooooooo
i dey provoke oooo  Angry Angry

Posted: at 30-04-2011 05:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 30-04-2011 10:14 PM (14 years ago)
(m)
Somebody call 911

Posted: at 30-04-2011 10:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 1-05-2011 12:00 AM (14 years ago)
(f)
Skypon shey na u be akpos? anyways like father like son!!

Posted: at 1-05-2011 12:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femilux at 1-05-2011 12:09 AM (14 years ago)
(m)
@poster u sure say no be you be the akpos?Huh?
Posted: at 1-05-2011 12:09 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 1-05-2011 08:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Emmagency9 on 30-04-2011 10:14 PM
Somebody call 911

for who?
akpos?   Grin

Posted: at 1-05-2011 08:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-05-2011 08:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Fashalyn on  1-05-2011 12:00 AM
Skypon shey na u be akpos? anyways like father like son!!

 Angry Angry Angry
if i be akpos, na him be say na u be my mama  Grin Grin Grin shebi?

Posted: at 1-05-2011 08:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-05-2011 08:16 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: femilux on  1-05-2011 12:09 AM
@poster u sure say no be you be the akpos?Huh?

yes na me, and na u be my papa  Grin Grin

Posted: at 1-05-2011 08:16 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KINGJHOE at 2-05-2011 04:12 PM (14 years ago)
(m)
talking shit
Posted: at 2-05-2011 04:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 2-05-2011 04:15 PM (14 years ago)
(m)
skyspoon u be bad pikin
Posted: at 2-05-2011 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HISJOY at 2-05-2011 04:28 PM (14 years ago)
(f)
akpos, U no dey shame?
Posted: at 2-05-2011 04:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Fashalyn at 2-05-2011 04:52 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  1-05-2011 08:15 AM
Quote from: Fashalyn on  1-05-2011 12:00 AM
Skypon shey na u be akpos? anyways like father like son!!
Angry Angry Angry
if i be akpos, na him be say na u be my mama  Grin Grin Grin shebi?
Kai this pikin no dey fear at all!!  Shocked Shocked Shocked

Posted: at 2-05-2011 04:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-05-2011 08:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on  2-05-2011 04:15 PM
skyspoon u be bad pikin

 Grin Grin Grin Grin
no oooooo
i be good boy  Grin Grin

Posted: at 2-05-2011 08:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-05-2011 08:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: KINGJHOE on  2-05-2011 04:12 PM
talking shit

i go give u boiled slap ooooo   Angry Angry Angry Angry

Posted: at 2-05-2011 08:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-05-2011 08:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: HISJOY on  2-05-2011 04:28 PM
akpos, U no dey shame?

but akpos no dey here ooooo

Posted: at 2-05-2011 08:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-05-2011 08:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Fashalyn on  2-05-2011 04:52 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-05-2011 08:15 AM
Quote from: Fashalyn on  1-05-2011 12:00 AM
Skypon shey na u be akpos? anyways like father like son!!
Angry Angry Angry
if i be akpos, na him be say na u be my mama  Grin Grin Grin shebi?
Kai this pikin no dey fear at all!!  Shocked Shocked Shocked

 Grin Grin Grin
fear wetin?
i no fit fear my mama nah!  Grin Grin

Posted: at 2-05-2011 08:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-05-2011 09:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  2-05-2011 01:24 PM
Huh? Huh?

this one don carry yeye come here again   Angry Angry

Posted: at 3-05-2011 09:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- richy_ex at 3-05-2011 10:14 PM (14 years ago)
(m)
i bag drive am sharpenly
Posted: at 3-05-2011 10:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 4-05-2011 01:53 AM (14 years ago)
(m)
make him no worry, him go see wetin i go do am  Angry Angry

Posted: at 4-05-2011 01:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fashalyn at 4-05-2011 03:08 AM (14 years ago)
(f)
wetin u go do? kpata kpata na rubber u go use break him head.

Posted: at 4-05-2011 03:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions