



u say wetin???
ee be like say na una two i go treat una phyuk up join for here......



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() u say wetin??? ee be like say na una two i go treat una phyuk up join for here...... ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Pb4 Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-04-2011 05:45 PM little Akpos, at his age of 5 (five years) still dey cross leg dey suck em mama Bosom . na wa oh neighbors come dey complain say which kind boy be dis na, NEIGHBOURS: Madam stop Bosom feeding dis boy now, abi na witch pikin be dis. MAMA AKPOS: una no say na last born, i no fit stop na em go stop by em self. one day Papa Akpos come ves, e come say today today i must kill dis boy whether na send them send you come meet me and my wife. PAPA AKPOS: i must kill you today and if ur mama no wan stop u Bosom i go kill both of una join. AKPOS: why all of una dey querrl me say make i stop Bosom , even this my papa wey dey here (pointing at his father) still dey suck Bosom na me wey still be small boy no go suck. yesterday him dey suck one, me i dey suck the other one WETIN SEF UNA CHOP WITCH, sofar my papa still dey suck, me too no go stop lailai. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() skypoon 10k God sey na u use ya mouth tel d whole np....ma i been don make up ma mind sey i no go tell anybodi
| |||||
hehe na wao Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-05-2011 08:14 AM Quote from: Emmagency9 on 30-04-2011 10:14 PM Somebody call 911 for who? akpos? ![]() ![]() ![]() If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:45 AM ![]() ![]() ![]() ![]() u say wetin??? ee be like say na una two i go treat una fcuk up join for here...... ![]() ![]() ![]() AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 5-05-2011 05:42 PM Pb4 na u post am? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 5-05-2011 08:30 PM Quote from: Skypon2002 on 30-04-2011 05:45 PM little Akpos, at his age of 5 (five years) still dey cross leg dey suck em mama Bosom . na wa oh neighbors come dey complain say which kind boy be dis na, NEIGHBOURS: Madam stop Bosom feeding dis boy now, abi na witch pikin be dis. MAMA AKPOS: una no say na last born, i no fit stop na em go stop by em self. one day Papa Akpos come ves, e come say today today i must kill dis boy whether na send them send you come meet me and my wife. PAPA AKPOS: i must kill you today and if ur mama no wan stop u Bosom i go kill both of una join. AKPOS: why all of una dey querrl me say make i stop Bosom , even this my papa wey dey here (pointing at his father) still dey suck Bosom na me wey still be small boy no go suck. yesterday him dey suck one, me i dey suck the other one WETIN SEF UNA CHOP WITCH, sofar my papa still dey suck, me too no go stop lailai. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() skypoon 10k God sey na u use ya mouth tel d whole np....ma i been don make up ma mind sey i no go tell anybodi wetin u mean? ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Emmagency9 on 6-05-2011 09:29 PM Quote from: Skypon2002 on 1-05-2011 08:14 AM Quote from: Emmagency9 on 30-04-2011 10:14 PM Somebody call 911 for who? akpos? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no like the joke? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Fashalyn on 7-05-2011 01:36 AM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:45 AM ![]() ![]() ![]() ![]() u say wetin??? ee be like say na una two i go treat una fcuk up join for here...... ![]() ![]() ![]() na stubborn fly dey follow corpse enter grave ooooo i go provoke for u ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Na wa 4 papa n pikin Reply
| |||||
HELP NEEDED Reply![]() ![]()
| |||||
go help them nah Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
nice one Replyi dey laff oh ![]() ![]()
| |||||
my darling, laff jare Replythem no dey buy laff for market,,,, ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion