i no no for dis one oh,
ah, i be sixteen years and i dey go church well well so make una no spoil me for dis forum
U where na u spoil pass
Posted: at | |
Quote from: Kennycynth on 2-12-2008 12:12 PM Quote from: rezimero on 2-12-2008 09:25 AM wetin be this RUBBISH wey we dey see for naijapals nowadays? i WEEP for this forum :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( i no no for dis one oh, ah, i be sixteen years and i dey go church well well so make una no spoil me for dis forum U where na u spoil pass
| |||||
Quote from: lovemar on 3-12-2008 09:07 AM Quote from: Kennycynth on 2-12-2008 12:12 PM Quote from: rezimero on 2-12-2008 09:25 AM wetin be this RUBBISH wey we dey see for naijapals nowadays? i WEEP for this forum :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( i no no for dis one oh, ah, i be sixteen years and i dey go church well well so make una no spoil me for dis forum U where na u spoil pass Spoil pass who? [I hear U say 'ME'] LOL!!!!
| |||||
Dem dey share money for pesin wen spoil pass... See d way lawal dey drag for post... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
lawal wan be presido Reply
| |||||
No mind am... D sit no go fit reach am... Bcos many don spoil tey b4 am... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 3-12-2008 10:55 AM No mind am... D sit no go fit reach am... Bcos many don spoil tey b4 am... @ OREZO and REZI... busibodies! My statement went like this: ... I hear You say [ME]....... MEaning I heard her say it was her spoil pass! NOT ME! ... Me wey be small pikin, wen I spoil [Bra color ma, I neva see! Only for ladies shop!] LOL!
| |||||
Hmm... ReplyLaughfromo My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
| |||||
Quote from: orezo on 3-12-2008 09:50 AM Dem dey share money for pesin wen spoil pass... See d way lawal dey drag for post... ![]() ![]() ![]() Help me ask am
| |||||
Lovina... I go helep u ask am ooh... ReplyLawal... I repeat... Dem dey share money for who spoil pass???
| |||||
I WAS MADE TO BELIVE THIS FORUM IS FOR ADULTS.U ALL ARE SO WEIRD U DONT EVEN C THE JOKE IN MY ARTICLE.WATS RESPECT FOR LADIES HAVE TO DO WITH A COMMON UNDASTANDABLE JOKE.AND 1 IDIOT WEY I GUESS SAY NA WOMAN RAPPER COME DEY YARN RUBBISH.GUY GIVE YOURSELF BRAIN OH.B4 I TRACE U. Reply
| |||||
I think I'll send Dguy to create a sub-forum called DIRTY LOBBY Reply
| |||||
I think I'll send Dguy a PM to create a sub-forum called DIRTY LOBBY Reply
| |||||
Quote from: abraks on 3-12-2008 10:05 PM I WAS MADE TO BELIVE THIS FORUM IS FOR ADULTS.U ALL ARE SO WEIRD U DONT EVEN C THE JOKE IN MY ARTICLE.WATS RESPECT FOR LADIES HAVE TO DO WITH A COMMON UNDASTANDABLE JOKE.AND 1 IDIOT WEY I GUESS SAY NA WOMAN RAPPER COME DEY YARN RUBBISH.GUY GIVE YOURSELF BRAIN OH.B4 I TRACE U. Abraks... Na so u dey quick vex ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
orezo who dey vex, i dey foam o........ Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Na abraks ooh... He sey he wan trace one pesin wit im radar... Bcos sey dem tell am sey im joke no sweet like dat... Reply
| |||||
make im put small onga or dadawa cube for im joke....... Reply![]() ![]()
| |||||
Like aw many packets??? Reply
| |||||
abraks if you provoke well, well go jump inside river 9ja Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
mikey... u meant to say expect ok.all this infant wey go dey logon internet, una mama no dey warn una.browsing is meant for adult thats why u might not understand somany things.but pls hide the attitude in ur pocket. no allow people know say u dey ignorant ok.rezimero,n kido. Reply
| |||||
browsing is met for everyone..one year old kid could watch some cartoons too...This naija pals is for everyone...and there are other sections too...you can search for where u belong.... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)