but e go be for only the babes.
NB. no come wit ur guy oh
Posted: at | |
but e go be for only the babes. NB. no come wit ur guy oh
| |||||
Quote from: Kennycynth on 3-12-2008 03:06 PM onyi bcos of u i fit still change my mind oh, but e go be for only the babes. NB. no come wit ur guy oh awww!!! how i wan try dat kan thing make e spoil business??
| |||||
Kia... Onyi... U and bizness... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 3-12-2008 03:15 PM Quote from: Kennycynth on 3-12-2008 03:06 PM onyi bcos of u i fit still change my mind oh, but e go be for only the babes. NB. no come wit ur guy oh awww!!! how i wan try dat kan thing make e spoil business?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if true true you sabi the deal ![]() great bizness ![]() KENNYCYNTH AND ONYI VENTURES LIMITED. how u see am now, i go be CEO you go be MD. just send ur CV to www.eleweukwu egbuaewu/lookingyansh killing goat.com.ab or email:info@hotkenny1of aso villa.yahoo.com
| |||||
Na wah oooh...Chei... Reply
| |||||
Na party dey reign for all of una abi? onyin don talk her own b4 na e don reach ur turn shey, abi una get other plans abeg make una no go rape me if i come o. Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 3-12-2008 04:15 PM Na party dey reign for all of una abi? onyin don talk her own b4 na e don reach ur turn shey, abi una get other plans abeg make una no go rape me if i come o. hey stop there, i no wan see ur two legs for there oh, abi u no dey see well, ONLY FOR BABES you here me so. one of una guy don spoil una show by calling me 419 so i come decide say NO MORE GUYS FOR THE SHOW. infact i don take ves turn am to BIZNESS, for only me and Onyi. shogboo mi dada? ka ji kwo? e nu go? you here me so?
| |||||
Kenny... Na onada man smelling shit u wan use take Rob all of us... shebi... Reply
| |||||
the way i dey look am. kenny party no go get groove reach onyi own Reply
| |||||
I sense am too... Bcos she no wan motivate d real party starters wen go bring life enter d party... Reply
| |||||
kenny... abeg i get three wise men wey i no fit leave go any groove, bcos na dem dey give me back-ups...u no say behind any successful woman there must be men....rezi, orezo and Jboy...i feel good... parararaarraaaa!!! Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol Reply
| |||||
dis one wey na only chicks dey invited i suspect una don turn lesbian Reply
| |||||
Quote from: Timz on 6-12-2008 08:29 PM dis one wey na only chicks dey invited i suspect una don turn lesbian na dis ya bad mouth make this guys wan bit u kill the other day... why u no read am from begining make u understand... onu ukpaka...
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 6-12-2008 01:01 PM kenny... abeg i get three wise men wey i no fit leave go any groove, bcos na dem dey give me back-ups...u no say behind any successful woman there must be men....rezi, orezo and Jboy...i feel good... parararaarraaaa!!! na only one wiseman dey o. dat na me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
play play i read this urna yarns about xmas party, free air ticket frm BY and Mr tire(tie) and 419 wala way spoil runs for guys leave party with only girls wey put mind 4 external biz. anyway my own still good. the next person , wey go read go read the end for 4th page. atleast my own na 3rd. pg that person mumu nai go big pass Reply
| |||||
Quote from: dimbrik on 8-12-2008 03:12 PM play play i read this urna yarns about xmas party, free air ticket frm BY and Mr tire(tie) and 419 wala way spoil runs for guys leave party with only girls wey put mind 4 external biz. anyway my own still good. the next person , wey go read go read the end for 4th page. atleast my own na 3rd. pg that person mumu nai go big pass for your weak mind, you wise die abi?
| |||||
Quote from: rezimer for your weak mind, you wise die abi? [/quote lol Guy u win, infact u over win. cheers man
| |||||
When i 1st see d topic my mind smile(see groove), as i read d story, i tire 4sum ppl.(mr. Tie), kenny abeg no vex, pardon us. Me want share 4rm d national cake too. I no send. Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Pires i fit pardon you bcos you resemble woman, just show me ur full pix make i see whether your body dey flexible then i go know whether to consider you or not Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest