XMAS GET 2GETHER(PART II) (Page 4)

Date: 02-12-2008 2:04 pm (15 years ago) | Author: Cyntygal
1 2 3 [4]
- segxi at 12-01-2009 03:16 PM (15 years ago)
(m)
ehn ehn. help me greet ur son o, i go send ma gift to am true kido and hockies
Posted: at 12-01-2009 03:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 12-01-2009 04:06 PM (15 years ago)
(f)
segxiiiiiiiiiiiiiii  weldone, before you be naija now you don dey claim Americana
which one you dey na

how i go even take know whether you be Man or boy, or even woman
i tire oh
Posted: at 12-01-2009 04:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-01-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
Christmas never finish? make una close dis joke abeg!!!
Posted: at 12-01-2009 06:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 12-01-2009 06:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 12-01-2009 04:06 PM
segxiiiiiiiiiiiiiii  weldone, before you be naija now you don dey claim Americana
which one you dey na

how i go even take know whether you be Man or boy, or even woman
i tire oh

kenny me b naija boy now. you no trust...I been say I go send those too kids bcos u say na ur child bday,n u know say as per man wey i be na, na him make we one send those boys to you. Grin
Posted: at 12-01-2009 06:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 13-01-2009 12:55 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 12-01-2009 06:23 PM
Christmas never finish? make una close dis joke abeg!!!


i no blame you, why you know take ur hand close am
Posted: at 13-01-2009 12:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 13-01-2009 02:40 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 12-01-2009 06:23 PM
Christmas never finish? make una close dis joke abeg!!!


i no blame you, why you know take ur hand close am
Posted: at 13-01-2009 02:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-01-2009 02:49 PM (15 years ago)
(f)
L.O.L
Posted: at 13-01-2009 02:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]