Posted: at | |
| |||||
Quote from: dinho4lyf on 16-12-2008 06:41 PM na after wetin dis one dey talk
| |||||
Quote from: Kennycynth on 16-12-2008 05:30 PM Pires i fit pardon you bcos you resemble woman, just show me ur full pix make i see whether your body dey flexible then i go know whether to consider you or not kai, when i read d 1 sentence my mind drink malt, 2nd sentence "you resemble woman" anyway i no vex, i go send u my full pix. Make i wear handless top 4d pix? ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
just tie only wrapper 4 waist Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 17-12-2008 02:40 PM just tie only wrapper 4 waist lol, only wrapper 4 waist? Na s0 i go dress come d party too? ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
you no serious oh, Replyok no wear anything, just wake come like dat
| |||||
na naked people party una wan do for christmas? baba GOD dey see una ohhhhhhh Reply
| |||||
rezi na you get ur mouth, you wear cloth as you sitdown there Replyna so you sitdown open yansh for computer
| |||||
Quote from: Kennycynth on 17-12-2008 04:22 PM you no serious oh, mogbe oh, u 4get say na only me in mist of many babes? ok no wear anything, just wake come like dat ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
kenny baby cend me ur number make i teek call you so that i go no the plans 4 the celebrations Reply
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 17-12-2008 09:47 PM kenny baby cend me ur number make i teek call you so that i go no the plans 4 the celebrations oh boy, how i go take send u my number you still dey small for that kind party, the party na for Adult no be 4 small boys dont worry, if i wan celebrate my son birthday next month you come, ok.
| |||||
Quote from: Kennycynth on 18-12-2008 04:18 PM Quote from: HOCKIESS on 17-12-2008 09:47 PM kenny baby cend me ur number make i teek call you so that i go no the plans 4 the celebrations oh boy, how i go take send u my number you still dey small for that kind party, the party na for Adult no be 4 small boys dont worry, if i wan celebrate my son birthday next month you come, ok. ![]() ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
ok Hockies time don reach for my son birthday, na next week Replyyou fit come
| |||||
na whaoo 4 u oooooooo Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 18-12-2008 04:18 PM Quote from: HOCKIESS on 17-12-2008 09:47 PM kenny baby cend me ur number make i teek call you so that i go no the plans 4 the celebrations oh boy, how i go take send u my number you still dey small for that kind party, the party na for Adult no be 4 small boys dont worry, if i wan celebrate my son birthday next month you come, ok. hehe! u mean say Hockies small for emm... emm... for age? ![]() ![]()
| |||||
i don show!!! christmas never finish for una area? Reply
| |||||
lol, una want host any party dis time? Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Big up Kenny...one love. ReplyBut na wa o! Grin don bcome star overnight, just bcos im quit... wonders will nefer sieze. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
na so.... e dey be na ......u too quit......and see na the samething go happen tooo Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 10-01-2009 10:33 AM i don show!!! christmas never finish for una area? dis time around, na my Son Birthday
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest