k Posted: at 13-05-2011 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 13-05-2011 12:22 PM (13 years ago) (m) jossy how can u see...u dey close ur eyes ooooo
Deffney abeg na Tossy be dat no be Jossy I know say na dat his big head dey block ur view  i hope no be me u dey gossip. I no dey gossip u anyfin Na d fact I dey talk dey leave d kpomo 4 u make e for no loss C u don take ya big head block pples soteey dem don dey mistake ur name wit my own Beta go body work make dem change dat ur head  Posted: at 13-05-2011 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 13-05-2011 12:31 PM (13 years ago) (m) Make una hold meoh, bcos i fit break person leg for here. Posted: at 13-05-2011 12:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 13-05-2011 01:21 PM (13 years ago) (m) nice
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 13-05-2011 01:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingdomman at 13-05-2011 03:15 PM (13 years ago) (f) i don show, dis na wetin happen to 2 ma Posted: at 13-05-2011 03:15 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
richy_ex at 13-05-2011 04:09 PM (13 years ago) (m) noted madam nice one Posted: at 13-05-2011 04:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 04:28 PM (13 years ago) (f) Make una hold meoh, bcos i fit break person leg for here.
hehehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 04:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 13-05-2011 04:50 PM (13 years ago) (m) Abeg come hold me tight b4 i vex. Posted: at 13-05-2011 04:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 04:57 PM (13 years ago) (f) hi ossy....wia i hold u?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 04:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 13-05-2011 05:00 PM (13 years ago) (m) Any where is ok. Posted: at 13-05-2011 05:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 05:25 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 05:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 13-05-2011 06:06 PM (13 years ago) Posted: at 13-05-2011 06:06 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Bahceerat at 13-05-2011 06:14 PM (13 years ago) (f) dats cool nd lovely. well DONE Posted: at 13-05-2011 06:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 13-05-2011 06:15 PM (13 years ago) boo Posted: at 13-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Any where is ok.
Na only two places dey fit hold for ya body ya head and ya prick so talk exactly where u want.
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-05-2011 06:23 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
No be lie. Posted: at 14-05-2011 06:31 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Deffney at 14-05-2011 09:32 AM (13 years ago) (f) Any where is ok.
Na only two places dey fit hold for ya body ya head and ya prick so talk exactly where u want.  jossy jossy behave!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-05-2011 09:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
behaving mode activated
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-05-2011 09:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 14-05-2011 09:57 AM (13 years ago) (f)  gud boi i dey come ur side na!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-05-2011 09:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 14-05-2011 10:02 AM (13 years ago) (m) Any where is ok.
Na only two places dey fit hold for ya body ya head and ya prick so talk exactly where u want.  jossy jossy behave!  Tell ram again. I no no y he go dance bizy body 4 celine dion music. Moderator abeg comot yeye ossy 4rm my name, na mistake i do. Posted: at 14-05-2011 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |