prof96 at 11-05-2011 10:15 AM (13 years ago) (m)
During religious crisis in Jos, Some xtians wan 4 retaliate, dey come mount roadblock for anybody wey dey pass. So dis aboki come reach d rb, dem stp am com ask am weda e b xtian or muslim, d aboki say him b xtian,so dem come quote d trinity and told d aboki 2 complete am ie in d name of d fada an of d son an wat?, d guy laugh com say d question 2 simple buh dey insist dat he must ans odawise dem go kill am.Aboki com arrange himself come say in d name of d fada n d son an im mama
Post Reply
Posted: at 11-05-2011 10:15 AM (13 years ago) | Upcoming
brightossy at 11-05-2011 10:37 AM (13 years ago) (m)
Hahahaha, ur yoke looks real.
Posted: at 11-05-2011 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply femilux at 11-05-2011 10:48 AM (13 years ago) (m)
old one but interesting nice 1
Posted: at 11-05-2011 10:48 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply KINGJHOE at 11-05-2011 11:24 AM (13 years ago) (m)
Posted: at 11-05-2011 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
Posted: at 11-05-2011 11:29 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
hehehehehehehehe posted b4
Posted: at 11-05-2011 11:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
dis na old joke for north
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 11-05-2011 11:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply prof96 at 11-05-2011 12:09 PM (13 years ago) (m)
old joke to bring out new laugh, e no bad na, Abi?
Posted: at 11-05-2011 12:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
yes u try for the remix
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 11-05-2011 12:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply prof96 at 11-05-2011 12:22 PM (13 years ago) (m)
@Chi thanks jare buh i hope say u still dey laugh
Posted: at 11-05-2011 12:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 11-05-2011 12:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply KINGJHOE at 11-05-2011 12:34 PM (13 years ago) (m)
Posted: at 11-05-2011 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
@Chi thanks jare buh i hope say u still dey laugh
guy take am easy na ......
na one at a time ....
is not yet time for u to toast her ...
just first get use to the house na ....
Posted: at 11-05-2011 12:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
Posted: at 11-05-2011 12:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply prof96 at 11-05-2011 12:54 PM (13 years ago) (m)
@Solid i no toast am oh, abi thanks don become toast or she be ur babe?
Posted: at 11-05-2011 12:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply prof96 at 11-05-2011 12:55 PM (13 years ago) (m)
Wetin u mean, talk ur own na or u...........
Posted: at 11-05-2011 12:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
@Solid i no toast am oh, abi thanks don become toast or she be ur babe?
guy u go take am easy ... make u no toast person wife here ooo
Posted: at 11-05-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply prof96 at 11-05-2011 01:21 PM (13 years ago) (m)
@Solid na ur babe? abi na u b wacthman or spokesman. which one u be
Posted: at 11-05-2011 01:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply prof96 at 11-05-2011 01:36 PM (13 years ago) (m)
pb4
prisoner u don reach hia? if dem don pb4 den laugh again
Posted: at 11-05-2011 01:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply ochman200 at 11-05-2011 01:44 PM (13 years ago) (m)
Posted: at 11-05-2011 01:44 PM (13 years ago) | Newbie
Reply