Kai Aboki (Page 2)

Date: 11-05-2011 10:15 am (13 years ago) | Author: Austine Chiedu
1 [2] 3 4 5 ... 19
- prof96 at 11-05-2011 01:46 PM (13 years ago)
(m)
ok, just remember say e remain 10yrs b4 u come out plus d joke am sure d laugh go come out
Posted: at 11-05-2011 01:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 01:58 PM (13 years ago)
(m)
comot 4 road make i pass jare prisoner! b4 i add mo yrs 4 u
Posted: at 11-05-2011 01:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Guy beg me make i talk 2 d judge make e pardon u, no come tell say na window
Posted: at 11-05-2011 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 11-05-2011 02:20 PM (13 years ago)
(m)
i c
i dey come oooh
i neva land
Posted: at 11-05-2011 02:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 02:33 PM (13 years ago)
(m)
D one wey jail u after u thief one leg of chicken from mama sikira joint. U don 4get now now
Posted: at 11-05-2011 02:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 11-05-2011 02:37 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmm! nice one
Posted: at 11-05-2011 02:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 11-05-2011 02:42 PM (13 years ago)
(m)
who b dis one eye?
Posted: at 11-05-2011 02:42 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 11-05-2011 02:37 PM
na judge dey jail person for ya village?


i get hot temper oh
Posted: at 11-05-2011 02:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 11-05-2011 02:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?
Posted: at 11-05-2011 02:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 02:47 PM (13 years ago)
(f)
 Cool Cool

Posted: at 11-05-2011 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 11-05-2011 02:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: dollymacy on 11-05-2011 02:20 PM
i c
i dey come oooh
i neva land

i don come back,
the joke u are cracking is not funny please try again later
Posted: at 11-05-2011 02:48 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 02:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 11-05-2011 02:46 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?

Na me b security man abi, Kai ur own don finish mai ido daya, comot 4 my front jare
Posted: at 11-05-2011 02:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 02:57 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 11-05-2011 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 11-05-2011 02:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:55 PM
Quote from: Sheree on 11-05-2011 02:46 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?

Na me b security man abi, Kai ur own don finish mai ido daya, comot 4 my front jare

@poster, too expensive
give yah life to Christ
b4 it too late
Posted: at 11-05-2011 02:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 11-05-2011 03:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:55 PM
Quote from: Sheree on 11-05-2011 02:46 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?

Na me b security man abi, Kai ur own don finish mai ido daya, comot 4 my front jare

na ur own finish, you hear me Huh?

make u no throw stone if you dey live for glass house Angry Angry

yeye
Posted: at 11-05-2011 03:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 11-05-2011 03:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 11-05-2011 03:04 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:55 PM
Quote from: Sheree on 11-05-2011 02:46 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?

Na me b security man abi, Kai ur own don finish mai ido daya, comot 4 my front jare

na ur own finish, you hear me Huh?

make u no throw stone if you dey live for glass house Angry Angry

yeye

Sheree, e too much na
na eye for eye principle u wan do?
repent b4 e too late
Posted: at 11-05-2011 03:19 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 03:21 PM (13 years ago)
(f)
dats pastor dolly talking

Posted: at 11-05-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 11-05-2011 03:23 PM (13 years ago)
(m)
@Sh i don hia, u hia
Posted: at 11-05-2011 03:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmagency9 at 11-05-2011 03:26 PM (13 years ago)
(m)
nice 1

Posted: at 11-05-2011 03:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 11-05-2011 03:27 PM (13 years ago)
(m)
@dolly, tell her jare
Posted: at 11-05-2011 03:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 19

Featured Discussions