Kai Aboki (Page 3)

Date: 11-05-2011 10:15 am (12 years ago) | Author: Austine Chiedu
1 2 [3] 4 5 6 ... 19
- prof96 at 11-05-2011 03:28 PM (12 years ago)
(m)
@emma, tanks jor no mind bad belle ppl wey full hia
Posted: at 11-05-2011 03:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 11-05-2011 03:30 PM (12 years ago)
Boo Undecided
Posted: at 11-05-2011 03:30 PM (12 years ago) |
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 03:30 PM (12 years ago)
(f)
okay

Posted: at 11-05-2011 03:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 11-05-2011 03:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 11-05-2011 03:19 PM
Quote from: Sheree on 11-05-2011 03:04 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:55 PM
Quote from: Sheree on 11-05-2011 02:46 PM
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:42 PM
who b dis one eye?

who be ris security man Huh?

Na me b security man abi, Kai ur own don finish mai ido daya, comot 4 my front jare

na ur own finish, you hear me Huh?

make u no throw stone if you dey live for glass house Angry Angry

yeye

Sheree, e too much na
na eye for eye principle u wan do?
repent b4 e too late
Huh? Huh?
Posted: at 11-05-2011 03:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 11-05-2011 03:36 PM (12 years ago)
(m)
C dem Eme And Chica na bad belle ppl dem b
Posted: at 11-05-2011 03:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 03:37 PM (12 years ago)
(m)
@ SH no wori dem don preach 4 us so we don settle. abi?
Posted: at 11-05-2011 03:37 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 11-05-2011 04:08 PM (12 years ago)
(m)
am coming back, let me find something and eat
Posted: at 11-05-2011 04:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 04:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 03:36 PM
C dem Eme And Chica na bad belle ppl dem b
professor WADADA na wetin na?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 11-05-2011 04:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 11-05-2011 04:23 PM (12 years ago)
(m)
i do u anything?
Posted: at 11-05-2011 04:23 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 11-05-2011 04:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 04:23 PM
i do u anything?

so you no know wetin you do her again?
Posted: at 11-05-2011 04:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- prof96 at 11-05-2011 04:36 PM (12 years ago)
(m)
no oh K, abeg tell me
Posted: at 11-05-2011 04:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 11-05-2011 04:38 PM (12 years ago)
(f)
 Cool

Posted: at 11-05-2011 04:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 11-05-2011 04:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 04:36 PM
no oh K, abeg tell me
seh u no dey see fine girl?
leave am alone ooooooooooooooh
she be my church member, and me no dey play with my church member
Posted: at 11-05-2011 04:39 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- prof96 at 11-05-2011 04:47 PM (12 years ago)
(m)
ok, seh she dey choir coz i dey come join ur church and dia choir
Posted: at 11-05-2011 04:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 11-05-2011 04:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: prof96 on 11-05-2011 04:36 PM
no oh K, abeg tell me

see this one ooo!!! na me the tell you wetin you dey do woman?? Shocked Shocked Shocked
Posted: at 11-05-2011 04:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-05-2011 12:51 AM (12 years ago)
(m)
ok, so u want make i laff for this joke?

Posted: at 12-05-2011 12:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 12-05-2011 12:56 AM (12 years ago)
(m)
who send you? me i no send you any massage....busy body Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 12-05-2011 12:56 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-05-2011 01:06 AM (12 years ago)
(m)
aproko boy, u no dey sleep?
small boys like u suppose don sleep  Grin Grin

Posted: at 12-05-2011 01:06 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 12-05-2011 01:07 AM (12 years ago)
(m)
skeleton dey sleep?
Posted: at 12-05-2011 01:07 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-05-2011 01:13 AM (12 years ago)
(m)
na today u talk true......
so u be skeleton?

no follow me talk as from today oh!  Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 12-05-2011 01:13 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 19