Why do our fellow naija men in the uk marry southern african ladies

Date: 11-05-2011 5:47 pm (12 years ago) | Author: Onyx jackson
[1] 2 3 4 ... 10
- at 11-05-2011 05:47 PM (12 years ago)
(f)
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Posted: at 11-05-2011 05:47 PM (12 years ago) | Newbie
- chiglamour4u at 11-05-2011 05:49 PM (12 years ago)
(f)
shay u dey see them over there y nt approach one of them and ask him. haba
Posted: at 11-05-2011 05:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 11-05-2011 05:52 PM (12 years ago)
(m)
Thank God sey me dey 9ija, ask dem wey dey do am.
Posted: at 11-05-2011 05:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- superdiva at 11-05-2011 05:53 PM (12 years ago)
(f)
is their phyuking business. i don tire for naija men dem issue. complicated niggas
Posted: at 11-05-2011 05:53 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Expresslady at 11-05-2011 05:54 PM (12 years ago)
(f)
Is their lifes, if they like let them marry nothern african gurl, i don't care Roll Eyes
Posted: at 11-05-2011 05:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- truenaija2 at 11-05-2011 05:55 PM (12 years ago)
(f)
e get wetin der no dey chase  Huh? abeg no b today e don tey
Posted: at 11-05-2011 05:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 11-05-2011 06:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 11-05-2011 05:55 PM
e get wetin der no dey chase  Huh? abeg no b today e don tey
Wey  Lips Sealed
Posted: at 11-05-2011 06:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 11-05-2011 06:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens

Posted: at 11-05-2011 06:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Priceless-jewel at 11-05-2011 06:08 PM (12 years ago)
(m)
until u post ur pic,i ve no comment@poster
Posted: at 11-05-2011 06:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 11-05-2011 06:10 PM (12 years ago)
(m)
let me do research
Posted: at 11-05-2011 06:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- betty55 at 11-05-2011 06:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.
oboy na u dey yarn dis one.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
Posted: at 11-05-2011 06:10 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- betty55 at 11-05-2011 06:12 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
kenee na u dey yarn dis one so?
Posted: at 11-05-2011 06:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ajento at 11-05-2011 06:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:12 PM
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
kenee na u dey yarn dis one so?

Na true the bros talk ooh, abi na lie him talk?
Posted: at 11-05-2011 06:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 11-05-2011 06:19 PM (12 years ago)
(m)
you dey ask abi you dey talk?
Posted: at 11-05-2011 06:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Ajento at 11-05-2011 06:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens

Poster, na ur answer be this ooh. Ngwa make u go see how Karen Igho take squat open nyash for back yard make fly enter. That one na our culture? That one no dey enough for Naija guys to dey turned off?? Igasikwa!!!!
Posted: at 11-05-2011 06:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 11-05-2011 06:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:12 PM
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM
I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me.

Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
kenee na u dey yarn dis one so?

My Dear Betty na the Simple Truth be dat ooo

It's not All of dem ooo, but about 88% and above

Posted: at 11-05-2011 06:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ajento at 11-05-2011 06:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 11-05-2011 06:19 PM
you dey ask abi you dey talk?

Ah bros, I dey talk and I dey ask ooh! No vex ooh, u nko, u dey ask abi u dey talk or u dey complain?
Posted: at 11-05-2011 06:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 11-05-2011 06:49 PM (12 years ago)
(f)
@kennys truth very funny truth abeg make i laugh Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 11-05-2011 06:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 11-05-2011 06:55 PM (12 years ago)
(f)
passing with my disrespecting behaviour ......................brb

if my man try fall my hand i go fall heavily on him Huh? Huh? Huh?

Posted: at 11-05-2011 06:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 11-05-2011 06:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ajento on 11-05-2011 06:35 PM
Quote from: kenolis on 11-05-2011 06:19 PM
you dey ask abi you dey talk?

Ah bros, I dey talk and I dey ask ooh! No vex ooh, u nko, u dey ask abi u dey talk or u dey complain?

i dey learn
Posted: at 11-05-2011 06:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 10