Posted: at | |
| |||||
Huh huh huh... Why u no buy better shirt na... Funny... Reply
| |||||
oh oh Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Lovina... Wetin make u dey say oooh... U dey vex??? Reply
| |||||
try to dey show ur true color na. Replyeven if u be wowo de wowo(ugly mucheche) no shame, just show ur true pix cos people like Orezo, Jboy and E toks go still admire you well well cos them no dey take eyez see woman. than showing us false pix(be proud of ur self ok)
| |||||
u wear dsame color wit d table cloth no mean say u rezemble table.lie lie Reply
| |||||
NA WA FOR U AND D WAITER... THE WAITER CLOSE HIN EYE WHEN HE WAN PLACE THE FOOD ABI E GOT TRAPPED BY UR BEAUTY SO HE NO SEE WETIN HIN DEY DO ABI Reply
| |||||
kennycynt which one be ur own self abi i don toast u once, why u dey talk b4 u think. Abeg next time if u wan call all the ashewo boyz for naijapals make u no call my name o. abi u see me for dream. Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 3-12-2008 05:43 PM try to dey show ur true color na. Please stop this, my guys are all men of honours.even if u be wowo de wowo(ugly mucheche) no shame, just show ur true pix cos people like Orezo, Jboy and E toks go still admire you well well cos them no dey take eyez see woman. than showing us false pix(be proud of ur self ok) pls no let them vex 4 here ooo. @J boy -------------- calm down im ust dey joke, she no fit address u as such where i dey
| |||||
Huhuhehoho... Reply
| |||||
pocahontas, dem invite you for the wedding? wetin carry you go? na there you wan for chop your nite food? Reply
| |||||
pocahontas, by the way na so you wowo reach? i weep for you :'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 3-12-2008 05:43 PM try to dey show ur true color na. even if u be wowo de wowo(ugly mucheche) no shame, just show ur true pix cos people like Orezo, Jboy and E toks go still admire you well well cos them no dey take eyez see woman. than showing us false pix(be proud of ur self ok) how we take know say no be man sef..... ![]()
| |||||
Man go bear pocahontas??? Well dis days sha tins worse dan that d happen for ground not to talk of net... Reply
| |||||
which tribe be pocahontas? Reply
| |||||
Na indian na... Habi u neva watch d cartoon b4... Dat Indian girl and dat white man na... U don 4get??? Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 3-12-2008 06:30 PM kennycynt which one be ur own self abi i don toast u once, why u dey talk b4 u think. Abeg next time if u wan call all the ashewo boyz for naijapals make u no call my name o. abi u see me for dream. jboy e never reach like that na, and besides na u take ur mouth call others ASHAWO oh, bcos i no mention ashawo for here oh. @freenzecool: you no tell me say u be Jboy BODYGAURD, una doo(sorry) how much be ur monthly salary
| |||||
Kenny... Why u wan know aw much he dey recieve... Habi u get plans to join am chop im salary... Reply
| |||||
Hahahahahaha, ur best might be peoples rag Reply
| |||||
try again Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot