got are those days (Page 3)

Date: 13-05-2011 12:23 pm (14 years ago) | Author: felix omokere
1 2 [3]
- felixomosexy at 19-05-2011 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 12:55 PM
Grin Grin
who wan drink palmiee, una free to join me ooo...
me i go drinkoooooooooooooo Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-05-2011 06:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 19-05-2011 06:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 19-05-2011 05:45 PM
Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 12:55 PM
Grin Grin
who wan drink palmiee, una free to join me ooo...
Kris... abeg pass me some oo.. am so interested cos this pickshure wey them post here dey make me thirstly for palmie...
na una sabioooooooooooooooooooooo
Posted: at 19-05-2011 06:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 19-05-2011 10:36 PM (13 years ago)
Boo Tongue
Posted: at 19-05-2011 10:36 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 21-05-2011 02:21 AM (13 years ago)
(m)
felix u dey yeye ooo

Posted: at 21-05-2011 02:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 21-05-2011 09:40 AM (13 years ago)
 Cheesy
Posted: at 21-05-2011 09:40 AM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 21-05-2011 09:43 AM (13 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 21-05-2011 09:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 21-05-2011 10:01 AM (13 years ago)
 Tongue
Posted: at 21-05-2011 10:01 AM (13 years ago) |
Reply
- felixomosexy at 23-05-2011 06:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 21-05-2011 02:21 AM
felix u dey yeye ooo
bros mk i let u no one secret abt me ooo MY HUBBY NAME NA YEYE my PALA name na YEYE, my first BOYFRIEND Name nA YEYE, My be4 be4 BOYFRIEND namen NA yeye my man boyfriend name na yeye etc so na wetin u go come call me
Posted: at 23-05-2011 06:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 23-05-2011 06:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 21-05-2011 10:01 AM
Tongue
bros no long tine
Posted: at 23-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 23-05-2011 06:18 PM (13 years ago)
(m)
hehehe na only kiss go settle dis matter

Posted: at 23-05-2011 06:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-05-2011 10:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 19-05-2011 05:55 PM
Quote from: jossy4reall on 14-05-2011 06:05 AM
Dont mind dem u be fine gal wit pimples
Hw many pickin u don get now Huh?
bros d tine tire me oooooo i get lik FOUR 4 nw i still dey  expect more bt i no say i fine e no easy at all
E no easy to fine like dat
I kno say d pickins dem no dey resemble one person so call on me I get one wey I go add 4 u make dem dey multiply Wink

Posted: at 23-05-2011 10:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions