


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
AM SICK Reply
| |||||
Wetin d sick u here? Reply
| |||||
frog jumpin outta here Reply![]()
| |||||
heheheeheheheheeee... Reply![]()
| |||||
![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
huh?... Replyagain!... ![]() inshort make i go check my customer wey dey sell palmiee whether she don open shop... BRB.
| |||||
"luvly" Reply![]()
| |||||
![]() ![]() who wan drink palmiee, una free to join me ooo...
| |||||
Quote from: Kristiantus on 13-05-2011 12:33 PM so you don drop one already when you dey sisi... na wa ooo. see pimples sef.. e don tey wey you don dey harmamaa... come mind ur self oooo as u seat down for toilet so wen u no dey shame oooooooolol ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 13-05-2011 12:37 PM you at least i try small u tink say e easy i bata pass some pple if u say na lie mk we proof am ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 12:55 PM ![]() ![]() who wan drink palmiee, una free to join me ooo...
| |||||
Quote from: femilux on 13-05-2011 02:21 PM babe u get mind ooo if no be so u for no post all dis pix............... o boy! dem dey chop mind nw abi u don 4get anyway na frm pass we get am 4 present so notine spoil
| |||||
Quote from: emejuru on 13-05-2011 03:32 PM ask the poster wey chop bros talk true ooooo u ma u no say i be finest wowo belle full ![]()
| |||||
Quote from: richy_ex on 13-05-2011 04:32 PM it's like nobody de notice you try harder sha thank u i ill try very every harder
| |||||
Quote from: jossy4reall on 14-05-2011 06:05 AM Dont mind dem u be fine gal wit pimples bros d tine tire me oooooo i get lik FOUR 4 nw i still dey expect more bt i no say i fine e no easy at all Hw many pickin u don get now ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 14-05-2011 11:19 PM Poster na wa oh.. na wetin come i be fine chikala
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 15-05-2011 03:04 PM seeeeeeeeeeee fine chick thank u in-short imele ![]()
| |||||
Quote from: KINGJHOE on 16-05-2011 12:24 AM AM SICK e nava reach lik dat oooooo bros time still dey
| |||||
Quote from: olooworlay on 16-05-2011 12:41 PM "luvly" ar u sure did u mean it frm ur mind? me i wnt no oooooo lol ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)