KINGJHOE at 16-05-2011 02:27 AM (13 years ago) (m) TRY DOWNLOAD UDOAKPUENYI STILL SUNNY BOBO
there are now plenty better songs dan these once una dey mention na the one i sabioo...if u sabi tell us make we download am Posted: at 16-05-2011 02:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 16-05-2011 02:36 AM (13 years ago) (m) you need ukwu nwanyi owerri? Posted: at 16-05-2011 02:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 16-05-2011 02:38 AM (13 years ago) (f) you need ukwu nwanyi owerri? but i no be nwanyi owerri Posted: at 16-05-2011 02:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 16-05-2011 02:39 AM (13 years ago) (m) ANYWAY NA WAY Posted: at 16-05-2011 02:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 16-05-2011 02:43 AM (13 years ago) (m) Reply |
nellkiss at 16-05-2011 02:53 AM (13 years ago) (f) Ok na Posted: at 16-05-2011 02:53 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 16-05-2011 03:02 AM (13 years ago) (m) abeg go sleep, i no sey na sleep eye you take dey type now Posted: at 16-05-2011 03:02 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
KINGJHOE at 16-05-2011 03:03 AM (13 years ago) (m) e no easyooooooooooooooooooooo Posted: at 16-05-2011 03:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 16-05-2011 03:09 AM (13 years ago) (m) wetin no easy? na so she tell you? Posted: at 16-05-2011 03:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 16-05-2011 03:17 AM (13 years ago) (f) ahahahaha...wetin no easy?? i deyyy sleeppppppppppp typeeeeeee Posted: at 16-05-2011 03:17 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 16-05-2011 03:22 AM (13 years ago) (m) this one don pass yeye...wetin be sleep and type? you normal at all? Posted: at 16-05-2011 03:22 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mail2sc at 16-05-2011 06:27 AM (13 years ago) (m)  radical regionalists Nigerians Posted: at 16-05-2011 06:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 16-05-2011 08:54 AM (13 years ago) (m) we are having fun here............. Posted: at 16-05-2011 08:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 16-05-2011 08:59 AM (13 years ago) boo Posted: at 16-05-2011 08:59 AM (13 years ago) | | |
Reply |
mail2sc at 16-05-2011 10:02 AM (13 years ago) (m) :'( :'( :'(
what happened bro?? Posted: at 16-05-2011 10:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mail2sc at 16-05-2011 10:20 AM (13 years ago) (m) i no understand
me tooo.. why did you cry? Posted: at 16-05-2011 10:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mail2sc at 16-05-2011 10:28 AM (13 years ago) (m) ^^the song you mean?? Posted: at 16-05-2011 10:28 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
heheheheheheeeeee...  this is soooo funnnyyyyy... russian musik... Posted: at 16-05-2011 10:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i pass jare
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 16-05-2011 11:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come here chika, so you no see me greet abi?...  i dey too small for your eyez... no worry, one day you go see that tin wey you dey find.. Posted: at 16-05-2011 11:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |