blessedme at 18-05-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) Tufiakwa! abominatn. Peeps in such act shuld understand dat its ungodly and desist frm it b4 it late 4 dem simple
my it is abomination!!! but some other countries like the indians and chinese still practice it Buh we are talkin abt 9ja naa abi are we talkin generally? naija, any where, it is abomination be4 God and man Since u already know it is abomination b4 God and man,why u come post am naaaaaaaa bcos u already know d ansa finish. na wa to u ooooooooo I post am so dat we go talk wether na good or bad thing we dey do Posted: at 18-05-2011 11:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) u most be kidding me Posted: at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) so be it , she s kidding
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 18-05-2011 11:49 AM (13 years ago) (f) really??? ow did u kill d feelings Posted: at 18-05-2011 11:49 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 18-05-2011 11:50 AM (13 years ago) (f) Dis post fit cos bad dream oo
Singing cutlass.....timaya
bad dream for my post...tufiakwa!! oya tell us ur experience Posted: at 18-05-2011 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 18-05-2011 11:54 AM (13 years ago) (f) blessing if u don dey fall in love with ya uncle or cousin just tell us make no how we go advice u. SHEKINA
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-05-2011 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 i think ur right sophia, there is somethin she is nt telling us Posted: at 18-05-2011 11:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugochuks at 18-05-2011 11:58 AM (13 years ago) (m) Reply |
diplomatik at 18-05-2011 12:01 PM (13 years ago) (f) i thought the question was if any1 fell inlove with a family member b4..how did u guys reach with them sleeping together  falling in love and sex is it not two different things.. i had cousins that hit on me b4..but then they never knew i was there cousins the minute dey knew..that feeling was dead.. ppl can be inlove with any1 but that doesn't mean they must act on it i love (black tie )tyrese and i'm yet to have him
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-05-2011 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ugochuks at 18-05-2011 12:04 PM (13 years ago) (m) E BE LIKE SAY SOMEBODY WAN USE STYLE CONFESS!!! WE DEY LISTEN OHH AND U RE FRGVN IN JESUS NAME
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME Posted: at 18-05-2011 12:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 18-05-2011 12:08 PM (13 years ago) (f) Thank You jare.. Ble and SBI make una try see where i dey land.. Falling in love and not sex.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-05-2011 12:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Adikpe at 18-05-2011 12:11 PM (13 years ago) (m) That is an abomination that I will never do. I can't because it is devilish. In my village, we don't marry each other, talk more of relatives. Tufiakwa! Posted: at 18-05-2011 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-05-2011 12:12 PM (13 years ago) (m) Thank You jare.. Ble and SBI make una try see where i dey land.. Falling in love and not sex. no twist it abeg..we all know what ble means with her post..i don dey suspect u  @dp how long did they hit at you b4 u find out u were cousin?hmmm i'm haven some doubt. Posted: at 18-05-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugochuks at 18-05-2011 12:14 PM (13 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 18-05-2011 12:16 PM (13 years ago) (f) suspect me unto which levels na.. ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex. she no put her topic well. i comment the way i understand.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-05-2011 12:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 18-05-2011 12:19 PM (13 years ago) (m) suspect me unto which levels na.. ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.
she no put her topic well. i comment the way i understand.
but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh Posted: at 18-05-2011 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 18-05-2011 12:20 PM (13 years ago) (f) suspect me unto which levels na.. ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.
she no put her topic well. i comment the way i understand.
but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh  Ehen.. i bin talk say we don fcuk?      ?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-05-2011 12:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 18-05-2011 12:23 PM (13 years ago) (m) but u and i know say na sex ur cousin want from u.. Posted: at 18-05-2011 12:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 18-05-2011 12:24 PM (13 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 18-05-2011 12:25 PM (13 years ago) (f) but u and i know say na sex ur cousin want from u.. na dia u fail wella.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-05-2011 12:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |