ok Posted: at 29-06-2011 01:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Craze men leader,,,,,,,,,,,,,,,thank God u noticed him Dats y ur d leader of craze pple
this boi , this boi , this boi....i don't know what to do with you. make i go check weda dey still dey buy person make i sell you off.....  U still wan go check,,,,,,,,,,,,Thank God I don collect money 4 ya head,,,,,,,,,,,,,,They will soon come carry u go
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-06-2011 05:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 29-06-2011 10:36 PM (13 years ago) including you ,cus i sold you first, so every you get na your new master get am Posted: at 29-06-2011 10:36 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 30-06-2011 03:29 AM (13 years ago) (m) Reply |
including you ,cus i sold you first, so every you get na your new master get am
Dats y u go remain yeye+mumu,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,U no kno say I don eat d money wey I get from selling u tey tey and I cant even remember hw much I sold u sef bcuz e don teey  As u dey so u be somebody's property but u dont kno
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-06-2011 08:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-06-2011 01:39 PM (13 years ago) hehehe mr yeye don talk yeye again Posted: at 30-06-2011 01:39 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Is dat ur final ansar?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-06-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i.c Posted: at 30-06-2011 04:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 30-06-2011 04:37 PM (13 years ago) thank you for answering ram Posted: at 30-06-2011 04:37 PM (13 years ago) | | |
Reply |
i.c
Ur i.c don born?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-06-2011 04:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-06-2011 04:57 PM (13 years ago) Posted: at 30-06-2011 04:57 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 1-07-2011 08:42 AM (13 years ago) (m) olodo who you dey ask?
Aproko wetin be ya own sef  see this tatafo dey call me aproko see tatafo and aproko ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-07-2011 08:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-07-2011 08:44 AM (13 years ago) (m) Craze men leader,,,,,,,,,,,,,,,thank God u noticed him Dats y ur d leader of craze pple
this boi , this boi , this boi....i don't know what to do with you. make i go check weda dey still dey buy person make i sell you off.....  see this one ooooo, if u carry am go for sale, them go leave am carry u go
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-07-2011 08:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 1-07-2011 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 1-07-2011 06:40 PM (13 years ago) (m) make i dey look una first Posted: at 1-07-2011 06:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
goodboi at 1-07-2011 06:53 PM (13 years ago) (m) Posted: at 1-07-2011 06:53 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 1-07-2011 07:17 PM (13 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 2-07-2011 07:45 AM (13 years ago) (m) make i dey look una first
go wear eyeglass so that u go dey see well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-07-2011 07:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 2-07-2011 08:38 AM (13 years ago) boo Posted: at 2-07-2011 08:38 AM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 2-07-2011 09:42 PM (13 years ago) (m) make i dey look una first
go wear eyeglass so that u go dey see well  i no need am because if i do, i no go see you well with my eyeglass Posted: at 2-07-2011 09:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |