ironlady at 23-04-2009 08:13 PM (16 years ago) (f) i dont know Posted: at 23-04-2009 08:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
dprincei at 23-04-2009 10:41 PM (16 years ago) (m) j boi & rezi wher una go hide. Posted: at 23-04-2009 10:41 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
U dn check inside the booth of that car wey u dey drive? dem fit dey there! Posted: at 23-04-2009 10:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont know
LOL NA U TALK AM AND NOW U NO CON KNOW.. Posted: at 23-04-2009 11:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont know
LOL NA U TALK AM AND NOW U NO CON KNOW..  na morning sickness dey cause dat kain thin! u know say she get belle, for tripod! Posted: at 23-04-2009 11:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
UHMMMMMMM NA WHAOOO...I SEE Posted: at 24-04-2009 12:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
UHMMMMMMM NA WHAOOO...I SEE
e good as u don see, but commot ur eye quick quick make u come oversee, or else u go turn to overseer! Posted: at 24-04-2009 12:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 24-04-2009 12:10 AM (16 years ago) (f) HEHEHEHE/...D BABY IS KICKING Posted: at 24-04-2009 12:10 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
this kain pikin of 2 weeks wey dey kick so, e go be alien oh! Posted: at 24-04-2009 12:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 24-04-2009 12:32 AM (16 years ago) (f) never better pinkin Posted: at 24-04-2009 12:32 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol...too funny...but i know that joke b4 Posted: at 27-04-2009 11:01 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
never better pinkin
lets wait and see na! Posted: at 27-04-2009 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 11:22 AM (16 years ago) (f) alein pikin, ewwwwwwwwwwwwwwww, iron babe nd ipond Posted: at 27-04-2009 11:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alein pikin, ewwwwwwwwwwwwwwww, iron babe nd ipond
Ironlady, we dey wait oh! Posted: at 27-04-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 11:50 AM (16 years ago) (f) i no dey wait o, i no want c freakazoid abeg o Posted: at 27-04-2009 11:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 01:45 PM (16 years ago) (m) wat's freakazoid?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
degreatest, My other name na KOLOMASTER, i don kolo pass all my mate!!!, wetin they happy pady, if I have my way, I wan send siz1 0 or size1 or wetin be hin real name and iphies comot from this forum make they go confession. Any time I open this forum and I see iphie, my belle no dey sweet again. Kris, my adviser, wetin we go do about them 2 !!! 14_Inches_Long... Posted: at 27-04-2009 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 03:49 PM (16 years ago) (f) u go go toilet go purge na, abi u no knw, anyway, na u sabi cuz am here to stay, nd as dguy na my own na u go go confession nd fight park Posted: at 27-04-2009 03:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Iphie, Wetin you come do again?? I don pray but it seems you no want make my prayer get answer. So what do |I owe you for this afternoon visit then>>> 14_Inches Posted: at 27-04-2009 04:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 04:07 PM (16 years ago) (f) u life , hahahahahahahahahahahahahahahahaha Posted: at 27-04-2009 04:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |