Otherwise, no show



Posted: at | |
Otherwise, no show ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don warn you b4. no post the attachment o Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
why you come dey tight face now?.... Reply
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 10-12-2008 12:33 AM Guys, this tory get attachment. Trust me. I always go around with my camera. I took the picture when the lady atually disgraced the boy's family!!! I must confess that it is too hot to be posted here. I would need 10 gbosas on this forum before I am permitted to post it for your viewing pleasure. 14_Inches_Long wey the attachment now..... post am quick quick ![]() ![]()
| |||||
oh wat a pity Reply
| |||||
person die? Reply
| |||||
Inches... Where is d attachment??? Reply
| |||||
Quote from: orezo on 11-12-2008 05:46 PM Inches... Where is d attachment??? no go look something wey go give yu apollo for eyes o.... ![]() ![]()
| |||||
U mean sey make i no look ur eyes bcos sey u get apollo??? I no go look am... Na attachment i wan look... No be ya face... Reply
| |||||
inches, i beg never post the attachment jare, make we wait for orezo to go sleep..... he fit get constipation... i beg... Reply![]() ![]()
| |||||
E get wetin my eyes neva see b4??? Abeg make im post am quick quick... Reply
| |||||
oya, inches ..... camera! ROOOLLLLLLLL... Reply
| |||||
roll wetin? kido if you reach house today ehn, your mama go kill you. i don report you say na bad bad thing you dey do for outside Reply
| |||||
Anyway, by polular demand, I would post the athachee but on the condition that you follow me to Adult 18+ section. The material is too hot for here. Otherwise I may be banned from here. ReplySo if you agree, I would post it immediately for your viewing please. 14_Inches_Long
| |||||
Stop am... No post am again... I no wan see am again... But only you fir go ur 18+ section... Reply
| |||||
orezo , why now? i don already shine my eyes now..... oooohhhhhh... Reply
| |||||
No shine ur eyes for things like dis... Remember sey pastor sey make you no look things of the world... Reply
| |||||
wetin make i come dey look?.... tell me quick o.... Reply![]()
| |||||
Look and read ur books na... Wetin u wan look B4... Habi na woman Yansh u like look... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 12-12-2008 05:32 PM Look and read ur books na... Wetin u wan look B4... Habi na woman Yansh u like look... 'Habi na woman Yansh u like look...' i beg how he be? i never see am before.... thank God say i know you. i go learn plenty things from you o. i envy you o... too much experience.... ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot