Cookie1 at 29-12-2008 02:55 AM (16 years ago) (f) The nominees are: (  other bro's wey dey naijapals make una no vex , dis are d only one's i know  . but if there are more you girls know ,you know what to do. D Guy Serene_child Kennee Akjasper zie85er I vote Serene_Child Posted: at 29-12-2008 02:55 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 29-12-2008 02:56 AM (16 years ago) (m) prob dey here...why everyone dey hmmm now?
No be yu be Oga for hhmmmmmm ?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 29-12-2008 02:56 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no ohh...i was jst thinking then but e be like say all of u come dey infected with one disease Posted: at 29-12-2008 02:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 29-12-2008 03:06 AM (16 years ago) (m) At least na yu Cos am... Dat means we all dey Trip for yu na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 29-12-2008 03:06 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 03:08 AM (16 years ago) (m) E dey contagious na Posted: at 29-12-2008 03:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nooo ohh....me i no get disease to infect people with...make u go check with ur mistress Posted: at 29-12-2008 03:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 03:19 AM (16 years ago) (m) No let me babe hear u talk Mistress Posted: at 29-12-2008 03:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na true yan jo Posted: at 29-12-2008 03:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 03:34 AM (16 years ago) (m) U think? Posted: at 29-12-2008 03:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nkeonyelu at 29-12-2008 04:28 AM (16 years ago) (f) first of all i have no idea who these guys are. but i don't think the first name should be there . Maybe if i see their pics i might change my mind Posted: at 29-12-2008 04:28 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
yinx at 29-12-2008 05:06 AM (16 years ago) (m) where do i now stand?? see these people oh !!1 Posted: at 29-12-2008 05:06 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
huh??? wetin dey sele?? Posted: at 29-12-2008 09:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mazi is the most handsome Guy on 9japals Posted: at 29-12-2008 09:28 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituaga n ko??? Posted: at 29-12-2008 09:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 11:04 AM (16 years ago) (m) first of all i have no idea who these guys are. but i don't think the first name should be there . Maybe if i see their pics i might change my mind
Ur a newbie, so we dont expect u to know that yet, dont u think its rather too early? Posted: at 29-12-2008 11:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 11:08 AM (16 years ago) (m) where do i now stand?? see these people oh !!1
On a fence wey get bottle Posted: at 29-12-2008 11:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 29-12-2008 11:09 AM (16 years ago) (m) wat are u guyz still talking about after we hav settled this matter yesterday Posted: at 29-12-2008 11:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 29-12-2008 11:13 AM (16 years ago) (m) Mazi is the most handsome Guy on 9japals
That spoilt boy weu dey smoke at his age, an im u nominate... Shuo... Birds of feather.... Posted: at 29-12-2008 11:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where do i now stand?? see these people oh !!1
On a fence wey get bottle u too wicked jo... na fence full of cutlass he dey sit on Posted: at 29-12-2008 11:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cough cough ....mazi go kill u ohh Posted: at 29-12-2008 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |