skypon.....make una laff joorrrrrr (Page 11)

Date: 31-05-2011 6:29 am (12 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 8 9 10 [11] 12
- kenolis at 12-06-2011 11:45 PM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 12-06-2011 11:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- cocoeni at 12-06-2011 11:48 PM (12 years ago)
(f)
pass
Posted: at 12-06-2011 11:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 13-06-2011 12:08 AM (12 years ago)
(m)
i tell you sey i wan pass?
Posted: at 13-06-2011 12:08 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cocoeni at 13-06-2011 12:33 AM (12 years ago)
(f)
 pass the    road no block abi.
Posted: at 13-06-2011 12:33 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 13-06-2011 05:31 AM (12 years ago)
(f)
 Cheesy

Posted: at 13-06-2011 05:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 11:25 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 11-06-2011 10:07 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 10:22 PM
Quote from: jossy4reall on  9-06-2011 08:34 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 07:51 AM
olee! thief!!  Grin Grin Grin
u wan collect money?
i no be maga nah  Grin Grin Grin

No dey play dat kain rough play wit me ooo Angry
U kno wetin I for take d moni do now Huh?

 Grin Grin Grin
u wan take the money go ashawo house abi?
eyah, sorry Grin Grin


Silly boy, so u fit give ashawo 1million
No wonder wey be say if I give u moni 2day
in next two dayz u request 4 anoda,,,,,,,,,,,,,,,,telling me dat d moni don finish
4 dat reason I no go give u moni 4 6moths

who u dey give money?  Angry Angry Angry
ee don reach time wey me and u go dey fight for here ooo Angry Angry Angry Angry

Posted: at 13-06-2011 11:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 11:28 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: harrywax_224 on 11-06-2011 06:35 PM


see this amoeba oooo
u get accident for brain?  Angry Angry Angry

Posted: at 13-06-2011 11:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-06-2011 11:46 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 13-06-2011 11:25 AM
Quote from: jossy4reall on 11-06-2011 10:07 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 10:22 PM
Quote from: jossy4reall on  9-06-2011 08:34 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 07:51 AM
olee! thief!!  Grin Grin Grin
u wan collect money?
i no be maga nah  Grin Grin Grin

No dey play dat kain rough play wit me ooo Angry
U kno wetin I for take d moni do now Huh?

 Grin Grin Grin
u wan take the money go ashawo house abi?
eyah, sorry Grin Grin


Silly boy, so u fit give ashawo 1million
No wonder wey be say if I give u moni 2day
in next two dayz u request 4 anoda,,,,,,,,,,,,,,,,telling me dat d moni don finish
4 dat reason I no go give u moni 4 6moths

who u dey give money?  Angry Angry Angry
ee don reach time wey me and u go dey fight for here ooo Angry Angry Angry Angry

Mike Tyson abeg make u go meet Hollyfield,,,,,,,,,,cus my fight don expire since last year,,,,,,,,,,,,,,,,,,I never get money to renew it

Posted: at 13-06-2011 11:46 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 13-06-2011 12:33 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 12:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 12:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-06-2011 11:46 AM
Quote from: Skypon2002 on 13-06-2011 11:25 AM
Quote from: jossy4reall on 11-06-2011 10:07 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 10:22 PM
Quote from: jossy4reall on  9-06-2011 08:34 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 07:51 AM
olee! thief!!  Grin Grin Grin
u wan collect money?
i no be maga nah  Grin Grin Grin

No dey play dat kain rough play wit me ooo Angry
U kno wetin I for take d moni do now Huh?

 Grin Grin Grin
u wan take the money go ashawo house abi?
eyah, sorry Grin Grin


Silly boy, so u fit give ashawo 1million
No wonder wey be say if I give u moni 2day
in next two dayz u request 4 anoda,,,,,,,,,,,,,,,,telling me dat d moni don finish
4 dat reason I no go give u moni 4 6moths

who u dey give money?  Angry Angry Angry
ee don reach time wey me and u go dey fight for here ooo Angry Angry Angry Angry

Mike Tyson abeg make u go meet Hollyfield,,,,,,,,,,cus my fight don expire since last year,,,,,,,,,,,,,,,,,,I never get money to renew it

u better no find my trouble again oooo
make i no fite u  Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 12:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-06-2011 05:22 PM (12 years ago)
(m)
Ok sir,,, I hear u

Posted: at 13-06-2011 05:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 05:43 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 05:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bahceerat at 13-06-2011 08:08 PM (12 years ago)
(f)
just passing by, i will come back to read it.
Posted: at 13-06-2011 08:08 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- glolove at 13-06-2011 10:43 PM (12 years ago)
(f)
poster u try sha by writin plenty jokes wa no make pals laf
Posted: at 13-06-2011 10:43 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Deffney at 14-06-2011 01:50 AM (12 years ago)
(f)
 Wink

Posted: at 14-06-2011 01:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-06-2011 07:08 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Bahceerat on 13-06-2011 08:08 PM
just passing by, i will come back to read it.

oya dey go...........
instead wey u go tell us say u no go school and u no sabi read......... Angry Angry Angry Angry

Posted: at 14-06-2011 07:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-06-2011 07:11 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: glolove on 13-06-2011 10:43 PM
poster u try sha by writin plenty jokes wa no make pals laf

 Angry Angry Angry
see this one........u be like my junior sister wey i dey konck for head.
ur own be say i go konck u for teeth  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 14-06-2011 07:11 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sheunie at 14-06-2011 08:22 AM (12 years ago)
(m)
lets help him to laugh na..in don beg from beginin
Posted: at 14-06-2011 08:22 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 14-06-2011 02:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sheunie on 14-06-2011 08:22 AM
lets help him to laugh na..in don beg from beginin

i don slap u b4?
u better take ur time b4 i loose my temper  Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 14-06-2011 02:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sheunie at 14-06-2011 02:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 14-06-2011 02:21 PM
Quote from: sheunie on 14-06-2011 08:22 AM
lets help him to laugh na..in don beg from beginin

i don slap u b4?
u better take ur time b4 i loose my temper  Angry Angry Angry Angry Angry

O boy ,to loose temper na prestige oo.Abacha way loose temper on OBJ,wetin hapen to am??
Posted: at 14-06-2011 02:59 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12