Hahaha U don dey see their nyash 4 dream They no go near u but if u wan near dem go thru me as per normal procedure So I can tell u wat to do
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-06-2011 10:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
u sure say them no carry yarsh flu? Posted: at 4-06-2011 10:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na ur own sef I dey worry about I mean ur mouth odour make u no go kiss their ass and contaminate dem with odour
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-06-2011 11:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-06-2011 12:24 PM (13 years ago) (m) No be me go do u naa Make u go find anoda man wey go do u As 4 me na woman I dey do  see ur life........u just dey misintrepret everything go back to nta akara school
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-06-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
But I meet u 4 nta akara skuul b4 I enta primary skuul u still dey 4 nta akara I finished primary enter Secondary, u still dey 4 nta akara I even graduated 4rm higher institution, u still dey 4 nta akara Now u want me to come back to nta akara and start wit u again NO WAY
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-06-2011 12:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-06-2011 01:07 PM (13 years ago) (m) But I meet u 4 nta akara skuul b4 I enta primary skuul u still dey 4 nta akara I finished primary enter Secondary, u still dey 4 nta akara I even graduated 4rm higher institution, u still dey 4 nta akara Now u want me to come back to nta akara and start wit u again NO WAY
wetin u dey talk? na me teach u for secondary school nah that time u no sabi anything
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-06-2011 01:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If u say na u teach me 4 secondary skuul Oya tell me the subject wey u teach me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-06-2011 01:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-06-2011 01:23 PM (13 years ago) (m) i teach u principles of nyashology
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-06-2011 01:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na lie no be me  I read principle of humanity
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-06-2011 01:32 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-06-2011 02:11 PM (13 years ago) (m) see this one ooo commot for here joooo wetin u read? humanity ko humanity ni
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-06-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 4-06-2011 05:06 PM (13 years ago) (f) hehehe hehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-06-2011 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
deguzman at 5-06-2011 08:41 AM (13 years ago) (m) funi Posted: at 5-06-2011 08:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 6-06-2011 05:48 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 6-06-2011 05:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
HEHEHE Posted: at 6-06-2011 06:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cocoeni at 6-06-2011 09:31 PM (13 years ago) (f) ha ha ha ha Posted: at 6-06-2011 09:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 7-06-2011 07:15 PM (13 years ago) Posted: at 7-06-2011 07:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 8-06-2011 07:38 AM (13 years ago) (m) HEHEHE
sometimes you go just laff like who dem inject Posted: at 8-06-2011 07:38 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-06-2011 11:15 PM (13 years ago) (m) u nko? u dey laff like person wey dem slap hot slap
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-06-2011 11:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U nko,,,,,,,,u dey laff like person wey just kiss anoda man gal friend
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2011 11:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 8-06-2011 11:54 PM (13 years ago) (m) U nko,,,,,,,,u dey laff like person wey just kiss anoda man gal friend see this one...na wetin you dey do be that.. one day i go tell skypon make he rob pepe for his girl thing so that if you put your snake pepe go kill you Posted: at 8-06-2011 11:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |