hahaha wetin concern me  Na who go suffer am D gal wey he put pepe for her thing or the person wey take im hand put pepe Any way I go tell skypon say u dey plan to put pepe for Abolore thing,,,,,,,,,,,,,,,,,,make him know say u no be beta friend
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-06-2011 12:05 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 9-06-2011 12:41 AM (13 years ago) (m) Reply |
Deffney at 9-06-2011 02:05 AM (13 years ago) (f)  Abo where you dey???
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 9-06-2011 02:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 06:52 AM (13 years ago) (m) U nko,,,,,,,,u dey laff like person wey just kiss anoda man gal friend see this one ooo, u dey vex like person wey them give one million naira
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 06:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 06:56 AM (13 years ago) (m) see, kenolis, wetin bring my sweetheart for this issue? no just call her name here again oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 06:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 06:57 AM (13 years ago) (m) hahaha wetin concern me  Na who go suffer am D gal wey he put pepe for her thing or the person wey take im hand put pepe Any way I go tell skypon say u dey plan to put pepe for Abolore thing,,,,,,,,,,,,,,,,,,make him know say u no be beta friend   make una no dey call her name again oooo ee better say una change topic ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 06:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 06:58 AM (13 years ago) (m) me and her dey untop bed
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 06:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bia Skypon, wey d 1million nairaDollar naa  If na play make u stop am,,,,,,,,,,,,,,y u go just say dem give me 1million without showing it
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-06-2011 07:00 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 07:51 AM (13 years ago) (m) olee! thief!!  u wan collect money? i no be maga nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 07:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 9-06-2011 07:54 AM (13 years ago) (f) hehehehe you wan wound her?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 9-06-2011 07:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 08:19 AM (13 years ago) (m) no ooo i no go wound her oooo we dey do am softly softly
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 08:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No dey play dat kain rough play wit me ooo  U kno wetin I for take d moni do now
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-06-2011 08:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 9-06-2011 01:09 PM (13 years ago) Posted: at 9-06-2011 01:09 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 9-06-2011 10:22 PM (13 years ago) (m) No dey play dat kain rough play wit me ooo  U kno wetin I for take d moni do now   u wan take the money go ashawo house abi? eyah, sorry
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-06-2011 10:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 10-06-2011 01:54 AM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 10-06-2011 01:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cocoeni at 10-06-2011 10:41 AM (13 years ago) (f) Posted: at 10-06-2011 10:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 10-06-2011 11:13 AM (13 years ago) Posted: at 10-06-2011 11:13 AM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 10-06-2011 02:31 PM (13 years ago) (m) see this one ooo commot for here joooo wetin u read? humanity ko humanity ni  whatever Posted: at 10-06-2011 02:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Silly boy, so u fit give ashawo 1million No wonder wey be say if I give u moni 2day in next two dayz u request 4 anoda,,,,,,,,,,,,,,,,telling me dat d moni don finish 4 dat reason I no go give u moni 4 6moths
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-06-2011 10:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 11-06-2011 11:31 AM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 11-06-2011 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |