Pinging customers (Page 2)

Date: 31-05-2011 4:16 pm (13 years ago) | Author: Kolawole Hammed
1 [2]
- at 31-05-2011 04:54 PM (13 years ago)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:44 PM
sum people no even no the different between dem left and right... hihohohohohohohoooooo... Grin

see this one wey dey wear left shoe for right ,
wear cloth inside out ,because your friend help
you wear this your okiri babalawo uniform well
cus of the pix you wan take to advertise your job here na you
con dey talk about people,na only you know no ya left from right Cheesy
Posted: at 31-05-2011 04:54 PM (13 years ago) |
Reply
- Timpauls at 31-05-2011 04:57 PM (13 years ago)
(m)
tell ram
Posted: at 31-05-2011 04:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 31-05-2011 04:58 PM (13 years ago)
(f)
Am comming

Posted: at 31-05-2011 04:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Timpauls on 31-05-2011 04:57 PM
tell ram
na ram una dey talk to for una clan now...
continue to dey tell ram... MUNTULLAA... Angry
Posted: at 31-05-2011 04:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 04:58 PM
Am comming
true true abi play play?... Huh?
for this hot sun, you no fit wait till nite... Undecided
Posted: at 31-05-2011 04:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 31-05-2011 05:02 PM (13 years ago)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:39 PM


nne, kedu?... how you dey kwanu... Kiss

you don expose your madness for public,
now every body don take off from you ,
who go help this okiri baba catch him mad kiss,
abeg make una help ram so the madness no go increase
more than e dey now, make him dey manage him madness for this
level  Cheesy
Posted: at 31-05-2011 05:02 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 05:04 PM (13 years ago)
(m)
i tell you say all this your yarn no even sell for my earz...
try again...
Posted: at 31-05-2011 05:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 31-05-2011 05:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:51 PM
Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 04:31 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
una don dey make the tin sweet nowwwwwwwww  Grin Grin Grin
Dan Iska
Anumanu
you be real trouble builder oo... Grin Grin Grin
hihohohohohohohohohohohohohohohooo

 Grin Grin

Posted: at 31-05-2011 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 31-05-2011 05:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:59 PM
Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 04:58 PM
Am comming
true true abi play play?... Huh?
for this hot sun, you no fit wait till nite... Undecided

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-05-2011 05:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 31-05-2011 05:13 PM (13 years ago)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 05:04 PM
i tell you say all this your yarn no even sell for my earz...
try again...

cheii so some yarn dey sell for your earz ?
no wonder, elephant dey ya ear dey drum and horn,
that is why you dey always say somebody dey blow horn,
na the elephant dey sell for ya earz
leave babalawo job ,make ya juju leave you so dem pray for you
for the elephant to leave ya earz, okiri no go pay you Cheesy
Posted: at 31-05-2011 05:13 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 05:22 PM (13 years ago)
(m)
hihohohohohohohohohohohohoooooo... Grin
i can see you've stopped using your horn...
wetin happen to your "boo"... Grin
i wonder why people can't keep quite when they've got notin to say... Grin
Posted: at 31-05-2011 05:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 31-05-2011 05:28 PM (13 years ago)
see this 9japals area boy ,
you dey ask me ? see your kolo join mumu
you be original komu ,i use boo when a post dont make sense
like always your post ,anyway na your juju put elephant wey dey
make noise for you earz ,not me continue exposing ya talent ,
one day meybe you go sabi some thing ,hope e no go dey late  Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 31-05-2011 05:28 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 05:29 PM (13 years ago)
(m)
not funny.... hihohohohohohohohohohohohohooooo... Grin
you can't be like us... Cool
Posted: at 31-05-2011 05:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 31-05-2011 05:37 PM (13 years ago)
God no go gree ooo,
me never go be like you, una,
but i know no how many be this ya us Cheesy
Posted: at 31-05-2011 05:37 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 31-05-2011 06:15 PM (13 years ago)
(m)
hehehehehe yeye
Posted: at 31-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-06-2011 10:58 AM (13 years ago)
(m)
hihohohohohohohohohohohohohohoooo.. Grin
i dey laff oooooooooooooooooooooo..
Posted: at 1-06-2011 10:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 1-06-2011 11:42 AM (13 years ago)
(f)
this picture will really catch your attention... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 1-06-2011 11:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- DiannaB at 1-06-2011 07:26 PM (13 years ago)
(f)
LOL Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-06-2011 07:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MilleniumMan at 3-06-2011 12:27 PM (13 years ago)
(m)
OK.
Posted: at 3-06-2011 12:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-06-2011 01:20 PM (13 years ago)
(m)
una well done ooo..
Posted: at 3-06-2011 01:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions