otagermo at 13-06-2011 01:37 PM (13 years ago) (m) miss bauchi ugly die,na she b d only babe wey dey d land  Posted: at 13-06-2011 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 13-06-2011 01:44 PM (13 years ago) (m) Wonder shall never end! Yoruba and Igbo winning in North. Are there not a single beauty in northern part of this country or what happened?
B4 NKO...SHARIA DE AGAINST DEM..LOL Posted: at 13-06-2011 01:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 13-06-2011 01:49 PM (13 years ago) (m) Posted: at 13-06-2011 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 13-06-2011 01:53 PM (13 years ago) (m) DEM ALL FINE SHALL...I NO EASSY:: Posted: at 13-06-2011 01:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
popo2009 at 13-06-2011 02:00 PM (13 years ago) (m) OMG check out Miss Abia....she is just a symbol of beauty Othwers are Miss Enugu, Miss Bayalsa, Miss Niger and Miss Imo These ladies are awesome...xxxx Posted: at 13-06-2011 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
they all look beautiful,wish them goodluck. Posted: at 13-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Miss Bayelsea is my choice
I USE God take beg u pls chose another one....... Posted: at 13-06-2011 02:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Miss Bayelsea is my choice
i use God take beg u pls chose another one... Posted: at 13-06-2011 02:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
my baby fine pass alllllllllllllllll of them Posted: at 13-06-2011 02:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
That Miss Akwa Ibom I no sure say na Akwa Ibom born. That name no be our name, maybe na mistake for Miss Somewhere else. Akwa Ibom ado ok... Posted: at 13-06-2011 02:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
If you are looking to get a beautiful bride from Nigeria, well you need to look no further. just make your pick here: Funny thing is that no malo hausa chick at all (is this just a coincidence?)
Current Queen
Miss Katsina: Kenechukwu Offiah
Miss Kano: Deborah Enebeli
Miss Kaduna: Olamide Aroguma
Miss Jigawa: Enoka Gloria
Miss Enugu: Obioma Isiwu
Miss Ekiti: Awefada Ovoke
Miss Edo: Onabu Obehioye Lilian
Miss Ebonyi: Delphine Okabah
Miss Delta: Chidebe Joyce Ngozi
Miss Cross River: Agatha Eriom
Miss Borno: Gbemisola Shotade
Miss Benue: Josephine Igochie
Miss Bauchi: Chantelle Unachukwu
Miss Bayelsa: Sophie Gamal
Miss Osun: Metu Kelechi
Miss Ondo: Tobi Banjoko
Miss Ogun: Ige Temifope
Miss Niger: Amanda Simon
Miss Nasarawa: Menkiti Sylvia
Miss Yobe: Lotachukwu Ugwu
Miss Taraba: Sylvia Nduka
Miss Rivers: Florentina Nneka Agu
Miss Plateau: Onaja Loveth
Miss Oyo: Mitchelle Ijeh
Miss Abia: Gabriella Ndu
Miss Abuja: Tessy Maduko
Miss Adamawa: Nwando Ebeledike
Miss Akwa Ibom: Kome Osalor
Miss Anambra: Ify Jewana
Miss Lagos: Grace Ndam
Miss Kwara: Ngwu Ogonna Linda
Miss Kogi: Okafor Oluchi
Miss Imo: Urenna Onyeneke
Miss Gombe: Jennifer Igwegbe I hope everyone is proud of the most beautiful girl from their state Posted: at 13-06-2011 02:40 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Neophil at 13-06-2011 03:09 PM (13 years ago) (m) Please let them catwalk for us to access..lol Posted: at 13-06-2011 03:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
@miss bauchi she be like monkey thanks poster u try sha na miss Anambra be the buum
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 13-06-2011 03:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
eddyjams at 13-06-2011 03:40 PM (13 years ago) (m) All of dem fine die!!!!Miss Taraba, Gombe, Katsina and Bauchi dem be igbo abi? While Miss Jigawa, Miss Kano name sounds xtain to me and that of Miss Kaduna yoruba I think...I dey look and wait to see Miss Delta, Edo and maybe Enugu to be our Hausa/Fulani sisters but i was wrong oooo. where our Hausa/Fulani fine sisters? ONE NIGERIA "Warri" Posted: at 13-06-2011 03:40 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pepesy at 13-06-2011 04:02 PM (13 years ago) (f) Beautiful babes gudluck to u all Posted: at 13-06-2011 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 13-06-2011 04:11 PM (13 years ago) (f) Miss Bayelsea is my choice
i use God take beg u pls chose another one... no be fight nah
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 13-06-2011 04:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 13-06-2011 04:13 PM (13 years ago) (f) My favourite may be Kebella.  Among the contestants, the Miss Ekiti (Awefada Ovoke) is the hammer and hummer! Check her out! i will nominate yu 4 master world  thanks sweety
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 13-06-2011 04:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Miss Yobe, Edo, Bayelsa, Ekiti are good........... Posted: at 13-06-2011 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mankelv at 13-06-2011 04:37 PM (13 years ago) (m) You gat to be in it to win it ! If these ones no fine reach, wetin the ones wen fine like Agbani de do for house? Abi na for their house dem wan become beauty Queens? I beg just leave am the way e be! These ones don try. Posted: at 13-06-2011 04:37 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 13-06-2011 04:42 PM (13 years ago) (m) Why Miss Abuja looks like that? how OLD is she 48? Miss Bauchi no try at all. Who fight am? come PUNCH am for face before she go the contest? Na Miss Balyasa , Abia and Etiti are the BOOMS SWEET BABES Posted: at 13-06-2011 04:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |