okwas at 22-06-2011 02:46 AM (13 years ago) (m) GOOD FOR THEM Posted: at 22-06-2011 02:46 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kokofreak at 22-06-2011 04:37 AM (13 years ago) (m) two shameless girls. Posted: at 22-06-2011 04:37 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
women with no home training Posted: at 22-06-2011 04:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
WHAT A BIG DISGRAAAACE?THEY SHOULD CALL THEMSELVES BACK TO ORDER/SENSES,SHAME ON THEM. Posted: at 22-06-2011 04:49 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
saintkevin at 22-06-2011 05:54 AM (13 years ago) (m) No tear my baby (Oge) apart oooo becos i no go take am easy wt you wen i return from abroad. Posted: at 22-06-2011 05:54 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
saintkevin at 22-06-2011 06:01 AM (13 years ago) (m) By the way no be only eyeing she say Oge dey eye her man?,,,.how come she foolishly bounced on Oge?,..some people sabi make trouble for this life...i believe she Ini has been sleeping around with peoples husband. Posted: at 22-06-2011 06:01 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pacmore at 22-06-2011 06:03 AM (13 years ago) (m) Una no get work at all this omo dem una no get shame Posted: at 22-06-2011 06:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
zellion at 22-06-2011 06:15 AM (13 years ago) (f) someone like ini edo will always watch her back when it comes to d issue of her husband.she no want wetim she do her friend happen to her.she has 4gotten dat wat goes around comes around.afterall dis her husband na her friend husband b4.i hate dat chick! Posted: at 22-06-2011 06:15 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
frayobkk at 22-06-2011 06:22 AM (13 years ago) (m) we are tired of all this fate celebraty news abeg make i hear word where is the pic make we sure u are telling the truth
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 22-06-2011 06:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 22-06-2011 06:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
proly at 22-06-2011 06:33 AM (13 years ago) (f) well the movie will be intrestn Posted: at 22-06-2011 06:33 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i don't believe this story , pal if you want me to believe this story then let me see the pictures of the fight and the naked Posted: at 22-06-2011 06:47 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kayfem at 22-06-2011 07:23 AM (13 years ago) (m) lol... i no fit laugh Posted: at 22-06-2011 07:23 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ezecyyyy at 22-06-2011 08:12 AM (13 years ago) (m) Women are love.........hhmmmmm Posted: at 22-06-2011 08:12 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jereva at 22-06-2011 08:20 AM (13 years ago) (m) douchebags! Posted: at 22-06-2011 08:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimben at 22-06-2011 08:25 AM (13 years ago) (m) HEESSSSSSSSSSSSSSSSS Posted: at 22-06-2011 08:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nilotic at 22-06-2011 08:43 AM (13 years ago) (m) Shame Shame Shame! It is outragous. Posted: at 22-06-2011 08:43 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
rich_ekpo at 22-06-2011 08:45 AM (13 years ago) (m) i think they where simply exibiting thier shameless profession in reality.dem dey act now,so this one na reality show Posted: at 22-06-2011 08:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
It's nothing but rumour Posted: at 22-06-2011 08:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nuvieworld at 22-06-2011 08:59 AM (13 years ago) (m) tell me how there marriage won ta last, dem dey full they self any were wen dem go sooooooooooooo Posted: at 22-06-2011 08:59 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |