WHICH ONE ???

Date: 24-06-2011 2:03 pm (12 years ago) | Author: Stanley Theo
- at 24-06-2011 02:03 PM (12 years ago)
(m)
Assumin say ua elder sis come una house wit ha a year old baby to show mum n dad.so u come carry d baby come outsyd 2 play and u tie rapper around u but insyd ua naked ('igba 'oto') and people dey watch as u dey play wit d baby.

Along d line,u come throw d baby up in d air an ua rapper comot. D baby n d child which 1 u go grab 1st.Huh? ...no lie o!! 

Posted: at 24-06-2011 02:03 PM (12 years ago) | Upcoming
- at 24-06-2011 02:06 PM (12 years ago)
cheii wetin this one write here ,come poster your pidgin english don expire,
I wonder how english go be? but this thing wey you write no be clear eyes,
am sure you don over dose OGOGORO Grin
Posted: at 24-06-2011 02:06 PM (12 years ago) |
Reply
- at 24-06-2011 02:09 PM (12 years ago)
ok
Posted: at 24-06-2011 02:09 PM (12 years ago) |
Reply
- omotoyosolabisi at 24-06-2011 02:11 PM (12 years ago)
(f)
na d baby


shebi na onlu c u c am u never touch am


some go even dey pursue me say dey wan feel am Grin Grin Grin
Posted: at 24-06-2011 02:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-06-2011 02:13 PM (12 years ago)
 Undecided
Posted: at 24-06-2011 02:13 PM (12 years ago) |
Reply
- lanudja at 24-06-2011 02:21 PM (12 years ago)
(f)
Poster u no serious Grin Grin Grin Grin
u wan make me laf faint? Huh? Grin Grin
Posted: at 24-06-2011 02:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Jeonleon at 24-06-2011 02:24 PM (12 years ago)
(m)
If nah guys dey around, nah d baby I go catch.
But if nah chicks plenty..... Walahi, I no know which one I go catch... Grin
Posted: at 24-06-2011 02:24 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 24-06-2011 02:29 PM (12 years ago)
huh? Undecided
Posted: at 24-06-2011 02:29 PM (12 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 24-06-2011 02:37 PM (12 years ago)
(m)
Poster catch ya cloth and use leg trap the baby,,, unless u sabi play

Posted: at 24-06-2011 02:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 24-06-2011 02:42 PM (12 years ago)
 Cheesy
Posted: at 24-06-2011 02:42 PM (12 years ago) |
Reply
- Emmagency9 at 24-06-2011 02:46 PM (12 years ago)
(m)
Yeye still dey exist?

Posted: at 24-06-2011 02:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nzetheo at 24-06-2011 03:29 PM (12 years ago)
(m)
I mean d baby or d rapper which 1??? .... 4 me.hihihihihihihi...na all of d above.
Posted: at 24-06-2011 03:29 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 24-06-2011 03:30 PM (12 years ago)
boo Undecided
Posted: at 24-06-2011 03:30 PM (12 years ago) |
Reply
- Nzetheo at 24-06-2011 03:31 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-06-2011 02:37 PM
Poster catch ya cloth and use leg trap the baby,,, unless u sabi play
u mean mak i use 1 hand cover my drogba n leg trap d baby??
Posted: at 24-06-2011 03:31 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 24-06-2011 03:34 PM (12 years ago)
na you sabi
Posted: at 24-06-2011 03:34 PM (12 years ago) |
Reply
- Nzetheo at 24-06-2011 04:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-06-2011 03:34 PM
na you sabi
eme zulu...na u sabi 2.
Posted: at 24-06-2011 04:29 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmagency9 at 24-06-2011 04:37 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 24-06-2011 04:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 25-06-2011 09:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-06-2011 02:37 PM
Poster catch ya cloth and use leg trap the baby,,, unless u sabi play
hehehe na true

Posted: at 25-06-2011 09:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 26-06-2011 01:23 AM (12 years ago)
(m)
this na joke??
ok i go come back
make i ask person
Posted: at 26-06-2011 01:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply