Skypon2002 at 11-07-2011 06:25 PM (13 years ago) (m) Ewo ooo na so them dey beg to be... persn grand son? Ok...my grand son, wetin u really want? ur grand ma is ready to listen to u nw.. ask ur request, i want another jeep   who be ur grand son? i don talk am say u no fit be my grand ma so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 06:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 06:26 PM (13 years ago) (m) Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer i dey buy So ask me d prize of trailer and I go tell u  Dis one wey u dey answer sky comment so... hp u no get 2 face hia... abi u be both Jossy & Sky?  Jst asking thou  na me tell am to help me, cos i no get ur time.............
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 06:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer i dey buy So ask me d prize of trailer and I go tell u  Dis one wey u dey answer sky comment so... hp u no get 2 face hia... abi u be both Jossy & Sky?  Jst asking thou  I been fink say na me u dey ask dat Q WEY B say u kno wat I worth Anyway I rest ma case
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 06:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 06:34 PM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 06:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 06:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 06:56 PM (13 years ago) (m) piss dey catch u?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 06:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Cat dey piss 4 u?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 06:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 12-07-2011 01:25 AM (13 years ago) (m) u??? Posted: at 12-07-2011 01:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 12-07-2011 08:33 AM (13 years ago) Posted: at 12-07-2011 08:33 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 08:46 AM (13 years ago) (m) Cat dey piss 4 u?
tell am say i get long jon, make him come......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 08:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 09:33 AM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u  no ooo, na she find me come  na wait she dey wait for me, as u see am so Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef... common vamoves commot for road make fresh air enter my body  My dearie Lanudja am here 2 give u sme fresh air  leave those haters alone  and come wit me Posted: at 12-07-2011 09:33 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 09:38 AM (13 years ago) (m) Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son Posted: at 12-07-2011 09:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 11:22 AM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u  no ooo, na she find me come  na wait she dey wait for me, as u see am so Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef... common vamoves commot for road make fresh air enter my body  My dearie Lanudja am here 2 give u sme fresh air  leave those haters alone  and come wit me  aaaaaaaaaaah! jossy, come show this guy road oooooo cos e be like say him don miss road.........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 11:24 AM (13 years ago) (m) who be ur grand son? i talk am say u don miss road..... better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 11:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 12:41 PM (13 years ago) (m) who be ur grand son? i talk am say u don miss road..... better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja  Wowwwwwwwww! U welcome our grandpikin or what do u think dearie Posted: at 12-07-2011 12:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 12:48 PM (13 years ago) (m) dash ram glasses
no mind them, as them don old so, them no know say them go buy eyeglass so that them go dey see road well well  dem dey call me their grand son! taaaa! make them no talk that thing again oooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 12:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 12:52 PM (13 years ago) (m) Garndpikin i dig u  we need u to do sme clearing in d garden right nw bfor u loose ur right of grandpikinship Posted: at 12-07-2011 12:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 12:54 PM (13 years ago) (m) wetin dey worry this one? ee be like say u don chop yam and groundnut
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 12:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 12:57 PM (13 years ago) (m) Garndpikin i dig u  we need u to do sme clearing in d garden right nw bfor u loose ur right of grandpikinship  phyuk the hell out of my sight and go look for ur grandson.......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 12:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 12:59 PM (13 years ago) (m) Grandpikin i go soon smack nau, becareful or u loose ur grandpikinship Posted: at 12-07-2011 12:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |