NIgerian HELL (Page 6)

Date: 12-07-2011 2:35 am (13 years ago) | Author: SHIYAM SHIYAM CHRISTOPHER
1 ... 3 4 5 [6] 7
- kenolis at 24-07-2011 01:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 09:58 AM
Grin Grin Grin Grin
me and u go soon fight second round..... u go see

oya come back yard
Posted: at 24-07-2011 01:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MilleniumMan at 24-07-2011 06:14 AM (13 years ago)
(m)
so ace me I face u wey u dey stay.
Posted: at 24-07-2011 06:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 24-07-2011 02:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-07-2011 06:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 12:40 AM
Quote from: jossy4reall on 23-07-2011 09:14 AM
If he no fit bear ram make him go take bed for orthopedic naa
Dis one  wey he no dey show face again,,,,,,u kno weda he dey suffer 4rm d blow of last month fight Undecided

make we go check weather dem don heal am finish for hospital....


u see? him don dey suffer ram.
the time wey i dey tell ram make him stay quiet, him no dey hear,
now, we don fight finish, blow don land for him face, them don rush am go hospital...

i believe say, if him come back, him go stay cool...... Grin Grin

the fear of my blow is the beginning of respecting oneself....  Grin Grin Grin

Na so e dey happen to pple wey no dey hear word Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 06:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Splendidndy at 24-07-2011 07:13 PM (13 years ago)
(m)
HEHEHE Cheesy Cheesy
Posted: at 24-07-2011 07:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 24-07-2011 07:48 PM (13 years ago)
(m)
 Angry
Posted: at 24-07-2011 07:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 07:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 24-07-2011 01:13 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 09:58 AM
Grin Grin Grin Grin
me and u go soon fight second round..... u go see

oya come back yard

ur back yard?
na for there i go kill u oo
u for say make we fight am for where people go dey see us, so that if i wan kill u, them go com save u......
but if u say make we go ur backyard, no wahala...... Sad Sad

Posted: at 24-07-2011 07:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 07:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-07-2011 06:51 PM
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 12:40 AM
Quote from: jossy4reall on 23-07-2011 09:14 AM
If he no fit bear ram make him go take bed for orthopedic naa
Dis one  wey he no dey show face again,,,,,,u kno weda he dey suffer 4rm d blow of last month fight Undecided

make we go check weather dem don heal am finish for hospital....


u see? him don dey suffer ram.
the time wey i dey tell ram make him stay quiet, him no dey hear,
now, we don fight finish, blow don land for him face, them don rush am go hospital...

i believe say, if him come back, him go stay cool...... Grin Grin

the fear of my blow is the beginning of respecting oneself....  Grin Grin Grin

Na so e dey happen to pple wey no dey hear word Grin Grin

and ee be like say ee go soon happen to ken shortly.... Sad Sad

Posted: at 24-07-2011 07:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 24-07-2011 11:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 24-07-2011 06:14 AM
so ace me I face u wey u dey stay.

talk tru
Posted: at 24-07-2011 11:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 24-07-2011 11:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 07:55 PM
Quote from: kenolis on 24-07-2011 01:13 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 09:58 AM
Grin Grin Grin Grin
me and u go soon fight second round..... u go see

oya come back yard

ur back yard?
na for there i go kill u oo
u for say make we fight am for where people go dey see us, so that if i wan kill u, them go com save u......
but if u say make we go ur backyard, no wahala...... Sad Sad
if u kill person, na only ogogoro i go bring u 4 kirikiri
Posted: at 24-07-2011 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 24-07-2011 11:32 PM (13 years ago)
(m)
you try for that one...oya clap for your yeye self Cheesy
Posted: at 24-07-2011 11:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 25-07-2011 02:00 AM (13 years ago)
(m)
u wan bring ogogoro for me?
nobody go even catch me if i kill that ken, cos everybody don tire for ram  Grin Grin

Posted: at 25-07-2011 02:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 05:13 AM (13 years ago)
(m)
U nor know killing d guy dey like giving poison to person wey dey suffer AIDs, beta allow d guy make him use him hand die.
Posted: at 25-07-2011 05:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 25-07-2011 07:38 AM (13 years ago)
(m)
ok Roll Eyes :'(
Posted: at 25-07-2011 07:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 01:43 PM (13 years ago)
(m)
Okoko
Posted: at 25-07-2011 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 28-07-2011 02:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 25-07-2011 02:00 AM
u wan bring ogogoro for me?
nobody go even catch me if i kill that ken, cos everybody don tire for ram  Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy i don laff laff soteey i come dey cry...hisssssssssssssssss
Posted: at 28-07-2011 02:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- creativecosmos at 28-07-2011 11:29 AM (13 years ago)
(m)
dry,ancient,remixed,overfamiliar joke
Posted: at 28-07-2011 11:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 28-07-2011 01:40 PM (13 years ago)
(m)
na you sabi that one
Posted: at 28-07-2011 01:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-07-2011 02:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 25-07-2011 05:13 AM
U nor know killing d guy dey like giving poison to person wey dey suffer AIDs, beta allow d guy make him use him hand die.

but we want something wey go catalize him death sharp sharp..... Grin Grin

Posted: at 28-07-2011 02:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-07-2011 02:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 28-07-2011 02:19 AM
Quote from: Skypon2002 on 25-07-2011 02:00 AM
u wan bring ogogoro for me?
nobody go even catch me if i kill that ken, cos everybody don tire for ram  Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy i don laff laff soteey i come dey cry...hisssssssssssssssss


 Grin Grin Grin
if u like laff laff sotey make u turn to snake wey dey hissssssssss  Angry Angry

Posted: at 28-07-2011 02:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7

Featured Discussions