NIgerian HELL (Page 5)

Date: 12-07-2011 2:35 am (12 years ago) | Author: SHIYAM SHIYAM CHRISTOPHER
1 2 3 4 [5] 6 7
- Skypon2002 at 19-07-2011 03:26 PM (12 years ago)
(m)
no give me that short one nah
bring that long one  Angry Angry

Posted: at 19-07-2011 03:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- fayowole at 19-07-2011 03:29 PM (12 years ago)
(m)
mumu
wetin be dis
Posted: at 19-07-2011 03:29 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 19-07-2011 04:36 PM (12 years ago)
(m)
who this cow dey call mumu?
all the rubbish wey u post today no one make me laff
u com dey call person mumu  Angry Angry

Posted: at 19-07-2011 04:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sandra-marbel at 19-07-2011 04:47 PM (12 years ago)
(f)
how old are u? u posted like a kid
Posted: at 19-07-2011 04:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 19-07-2011 05:03 PM (12 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 19-07-2011 05:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 19-07-2011 11:52 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 19-07-2011 11:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 20-07-2011 12:02 AM (12 years ago)
(m)
who posted like a kid?
Posted: at 20-07-2011 12:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 20-07-2011 06:27 AM (12 years ago)
(m)
na ram
Posted: at 20-07-2011 06:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 09:37 AM (12 years ago)
(m)
ram?Huh?Huh??

Posted: at 20-07-2011 09:37 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 10:48 AM (12 years ago)
(m)
sheep nko?

Posted: at 20-07-2011 10:48 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 20-07-2011 12:32 PM (12 years ago)
(m)
even goat follow

Posted: at 20-07-2011 12:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 01:02 PM (12 years ago)
(m)
i even see cow!

Posted: at 20-07-2011 01:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 20-07-2011 11:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 20-07-2011 09:37 AM
ram?Huh?Huh??

yes, you be ram
Posted: at 20-07-2011 11:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-07-2011 09:58 AM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
me and u go soon fight second round..... u go see

Posted: at 21-07-2011 09:58 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-07-2011 12:30 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...............lmfao..........lwkmd...... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin.............u kraze ooo

Posted: at 21-07-2011 12:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 21-07-2011 05:07 PM (12 years ago)
(m)
Na only Emejuru fit bear d beaten cuz na yeye master,,,,,,,,,,,,,,,,datz y we invite am as guest referee


Posted: at 21-07-2011 05:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-07-2011 10:58 PM (12 years ago)
(m)
u sure say him go fit bear my own beating?

Posted: at 22-07-2011 10:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-07-2011 09:14 AM (12 years ago)
(m)
If he no fit bear ram make him go take bed for orthopedic naa
Dis one  wey he no dey show face again,,,,,,u kno weda he dey suffer 4rm d blow of last month fight Undecided

Posted: at 23-07-2011 09:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 23-07-2011 11:01 AM (12 years ago)
(m)
ok oo
Posted: at 23-07-2011 11:01 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 12:40 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-07-2011 09:14 AM
If he no fit bear ram make him go take bed for orthopedic naa
Dis one  wey he no dey show face again,,,,,,u kno weda he dey suffer 4rm d blow of last month fight Undecided

make we go check weather dem don heal am finish for hospital....


u see? him don dey suffer ram.
the time wey i dey tell ram make him stay quiet, him no dey hear,
now, we don fight finish, blow don land for him face, them don rush am go hospital...

i believe say, if him come back, him go stay cool...... Grin Grin

the fear of my blow is the beginning of respecting oneself....  Grin Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 12:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7