10k God 4 d flood (Page 5)

Date: 12-07-2011 11:46 am (12 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 2 3 4 [5] 6 7
- jossy4reall at 20-07-2011 01:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 16-07-2011 01:50 PM
Quote from: Skypon2002 on 15-07-2011 11:08 PM
Quote from: jossy4reall on 15-07-2011 10:04 PM
U no know say dat Omoladey na kole kole he dey do

i know nah
him don dey do the work since 8 years now  Grin Grin Grin
u don 4get sey na ur hand i 4rm learn d work>?

Shut up,,,,na Emejuru beya Master,,,,,,,,,,, if he don sack u den let us kno so dat skypon go give u beta job

Posted: at 20-07-2011 01:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 01:33 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
no mind am
him no wan tell us say dem don sack am
so that ee no go be like say dem fall him hand...  Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 01:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-07-2011 01:51 PM (12 years ago)
(m)
I swear down poster, u don craze finish

Enter mami water car u hear?

Posted: at 20-07-2011 01:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 02:13 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-07-2011 02:19 PM (12 years ago)
(m)
See dis one teeth....na coal u dey take brush?

Posted: at 20-07-2011 02:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rayspeed at 20-07-2011 02:32 PM (12 years ago)
(m)
ask ram again

Posted: at 20-07-2011 02:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 02:35 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
na maclean and lion toothbrush  i dey use  Grin

Posted: at 20-07-2011 02:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-07-2011 02:47 PM (12 years ago)
(m)
I bin dey wonder.......

Posted: at 20-07-2011 02:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 03:05 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
u no see as ee dey shine? Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 03:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 04:18 PM (12 years ago)
(m)
shine ur eyes well well like this  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked so that u go see as ee white

Posted: at 20-07-2011 04:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 21-07-2011 08:35 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-07-2011 08:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Splendidndy at 21-07-2011 08:40 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 12-07-2011 11:46 AM
Praise the LORD!!! The LORD just gave me a new wet Infinity FX45 jeep!!! I was just coming out of my house and I saw the flood bringing in my blessing!!!Indeed it's a shower of blessing and its marvelous in my sight...the LORD will surprise some with duplexes, blackberries, shoes, umbrellas etc...position yourselves wella. Grin Grin.. welcome to Lagos
WHERE IT HAPPENS IN D FLOOD
Posted: at 21-07-2011 08:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Chybo22 at 21-07-2011 08:44 PM (12 years ago)
(m)
abeg mak my own come oh. But wic sid u dey stay mak i pack com dr
Posted: at 21-07-2011 08:44 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omoladey at 22-07-2011 07:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Chybo22 on 21-07-2011 08:44 PM
abeg mak my own come oh. But wic sid u dey stay mak i pack com dr
u wan come short ma rashun...? abeg bros remain wie u dey o
Posted: at 22-07-2011 07:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rayspeed at 22-07-2011 09:04 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin selfish dude

Posted: at 22-07-2011 09:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 22-07-2011 09:38 PM (12 years ago)
(m)
I pray Gid open ma eyes to see good position
Posted: at 22-07-2011 09:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 12:30 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 22-07-2011 07:22 PM
Quote from: Chybo22 on 21-07-2011 08:44 PM
abeg mak my own come oh. But wic sid u dey stay mak i pack com dr
u wan come short ma rashun...? abeg bros remain wie u dey o

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 12:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 12:32 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 12:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:19 AM (12 years ago)
(f)
WOW!! that is such a good blessing lol PRRRRRRRRRAAAAAAAAAAAAIIIIIIIIIIISSSSSSSEEEEEEEEEDE LORD!!! LOL
Posted: at 23-07-2011 04:19 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:26 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:19 AM
WOW!! that is such a good blessing lol PRRRRRRRRRAAAAAAAAAAAAIIIIIIIIIIISSSSSSSEEEEEEEEEDE LORD!!! LOL
oya come share ram wit me Kiss
Posted: at 23-07-2011 10:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7