Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here
▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now!
Posted: at | |
Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now! The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
The rate this guys dey take escape nowadays dey baffle me. Abi govt no know wetin to do? Reply
| |||||
which guys? ReplyThe price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u don make me scratch my screen now! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u better com carry am give engineer to change am ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 13-07-2011 09:42 PM The rate this guys dey take escape nowadays dey baffle me. Abi govt no know wetin to do? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Skypon, u neva talk wetin dey hungry u. Abeg, poster, if to say i love women, i for like u Reply
| |||||
wetin dey hungry me? Replyi dey talk say i don damage my screen when i dey scratch that card wey poster post ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Ok ur screen don become card, abi? Reply
| |||||
WOW...i don win black berry ,,, Reply
| |||||
na boko haram head nai i win ooo. Na good news be dis abi na bad news? ReplyKINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 01:01 AM Ok ur screen don become card, abi? na d scraqtch card wey she say make we scratch, na him i waan scratch oooo ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
scratchers I dey hail una,,,,,,,,,,very soon una go scratch una brain put Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: open_reality on 14-07-2011 01:17 AM na boko haram head nai i win ooo. Na good news be dis abi na bad news? OPEN-REALITY..;;; IS THIS REALLY YOUR PIC, IF IS YOUR PICTURE, NA YOU I WANT TO WIN WHEN I SCRATCH
| |||||
Who own this woman Reply
| |||||
poster ur sick Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 01:01 AM Ok ur screen don become card, abi? na d levels b dat! The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 01:01 AM Ok ur screen don become card, abi? na d levels The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:21 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u don make me scratch my screen now! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u better com carry am give engineer to change am ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: nellykelly008 on 14-07-2011 09:36 AM Quote from: open_reality on 14-07-2011 01:17 AM na boko haram head nai i win ooo. Na good news be dis abi na bad news? OPEN-REALITY..;;; IS THIS REALLY YOUR PIC, IF IS YOUR PICTURE, NA YOU I WANT TO WIN WHEN I SCRATCH If na me, after u scratch d card i send u, u go see a num call the num and they will direct u to me The price of life is not for starters but for finishers".
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest