abeg, if u scratch finish, make u pack am oooo



Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 14-07-2011 04:13 PM I don scratch so where my prize ni? abeg, if u scratch finish, make u pack am oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 07:52 PM Quote from: chicanorose on 14-07-2011 04:13 PM I don scratch so where my prize ni? abeg, if u scratch finish, make u pack am oooo ![]() ![]() ![]() I wonder wetin she dey scratch sef dey keep 4 hia ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() i wonder ooooo make person no go contaminate disease here........ @@chicano, abeg make u pack am if u finish ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
she wan kill person 4 hia,,,,,,,,,,she go come pack am weda she like it or not Reply![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i go need to buy izal oo ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
U don use ram b4? Reply
| |||||
I DON USE RAM DISINFECT UR NYASH ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bibismall on 13-07-2011 09:36 PM Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now! na wetin u win?
| |||||
:'( Reply
| |||||
Quote from: olooworlay on 14-07-2011 11:24 PM Quote from: bibismall on 13-07-2011 09:36 PM Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now! na wetin u win? Amala & ewedu ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 15-07-2011 06:24 AM Quote from: olooworlay on 14-07-2011 11:24 PM Quote from: bibismall on 13-07-2011 09:36 PM Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now! na wetin u win? Amala & ewedu ![]()
| |||||
lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: omoladey on 15-07-2011 10:49 AM Quote from: Skypon2002 on 15-07-2011 06:24 AM Quote from: olooworlay on 14-07-2011 11:24 PM Quote from: bibismall on 13-07-2011 09:36 PM Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now! na wetin u win? Amala & ewedu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder him just dey happy since ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: chicanorose on 14-07-2011 04:13 PM I don scratch so where my prize ni? wat u see is wat u get! The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: tmaxdon on 14-07-2011 07:29 PM Quote from: kasiemobi on 13-07-2011 09:42 PM The rate this guys dey take escape nowadays dey baffle me. Abi govt no know wetin to do? Gbam! u get am..na the kind test wey dem dey do for that side na hin she bring come naijapals to identify her co member and dey don show no be small. How u take dey know? Abi u dey d last meeting? The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 07:46 PM Quote from: bibismall on 14-07-2011 11:25 AM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:21 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u don make me scratch my screen now! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u better com carry am give engineer to change am ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) just com carry my monitor go engineer oooo ![]() ![]() send me ur add! ![]() The price of life is not for starters but for finishers".
| |||||
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 09:57 PM U don use ram b4? WHY U DEY ASK DAT KIND QUESTION U NOR KNOW SAY SKYPON NA EXPERT FOR ALL THESE KIND THINGS? The price of life is not for starters but for finishers".
|
Contoversial Activist, VeryDarkMan Released After Five Days In EFCC Custody
Manchester United v Ath Club: UEFA Europa League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers&Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest