bibismall at 13-07-2011 09:46 PM (13 years ago) (f) FACT: Only Nigerians can have full conversations with just QUESTIONS. Below is an example:
Dele: My guy, How far? Emeka: Wetin dey happen?
Dele: Why you jus dey call me now? Emeka: You buy me credit?
Dele: Dis wan wey you call so, you wan show? Emeka: Where u dey?
Dele: You sabi Plus place? Emeka: Make we block there?
Dele: Before nko? Abi u wan make we block for anoda place?....
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 13-07-2011 09:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
|
Skypon2002 at 13-07-2011 10:25 PM (13 years ago) (m) wetin be all this one nah?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-07-2011 10:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 01:52 AM (13 years ago) (m) U dey ask? No be as u take see am, we follow see am? Posted: at 14-07-2011 01:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 03:48 AM (13 years ago) (m) i no dey like all this kyn thing ooooo i go delete her account for 9japals
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 03:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 08:51 AM (13 years ago) (m) The best thing na to call her doc, cos if she leave here na market she go jump enta Posted: at 14-07-2011 08:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 08:52 AM (13 years ago) (m) The best thing na to call her doc, cos if she leave here na market she go jump enta Posted: at 14-07-2011 08:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 08:52 AM (13 years ago) (m) The best thing na to call her doc, cos if she leave here na market she go jump enta Posted: at 14-07-2011 08:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
We don hear
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 09:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
why people here dey vex, GIRL YOU TRY.. KEEP IT UP Posted: at 14-07-2011 09:34 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
precious44 at 14-07-2011 10:47 AM (13 years ago) (f) poster u dey confuse me ooo Posted: at 14-07-2011 10:47 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 10:56 AM (13 years ago) (m) Steve, na u write this or na spirit inside u? Posted: at 14-07-2011 10:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aburodebby at 14-07-2011 11:13 AM (13 years ago) (m) pile of cockshit Posted: at 14-07-2011 11:13 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 11:20 AM (13 years ago) (f) good one poster thumbs up
after u don yab me finish?
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 11:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 11:28 AM (13 years ago) (f) good one poster thumbs up
I dont need it! Back to sender... thumbs up ni leg down ko!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 11:28 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
precious44 at 14-07-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) yeye stephen Posted: at 14-07-2011 11:47 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 12:00 PM (13 years ago) (m) Hiding Posted: at 14-07-2011 12:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 12:05 PM (13 years ago) (f) ok legs up skirts up
U too, trowser down!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 12:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 12:17 PM (13 years ago) (f) ok bra out and pants out  ur sick! u need a psychiatrist!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 12:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
precious44 at 14-07-2011 01:47 PM (13 years ago) (f) yeye don dey smell 4 ur head now abi? Posted: at 14-07-2011 01:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 14-07-2011 02:18 PM (13 years ago) (m) hmmmm Posted: at 14-07-2011 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |