Question & Reply! (Page 8)

Date: 13-07-2011 9:46 pm (12 years ago) | Author: bibismall
1 ... 5 6 7 [8]
- kasiemobi at 1-08-2011 08:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 07:53 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now

 Grin Grin Grin Grin Grin
gbam!!!!!
na there him go dey self.....
nobody go free ram  Grin Grin Grin

mad kasiemobi!!!  Angry Angry
i just dey watch as two of una don turn dis place to una meeting place.
Posted: at 1-08-2011 08:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-08-2011 09:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 07:56 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
jossy, e don reach like dis? I hear d oda u go dey make mouth 4 sky, u dey talk say sky wey run mad b4 u neva start to dey chop shit, but, u wey run mad recently don dey chop two plates of shit. O'boy nor dey rush dis ur madness, cos life na jeejee

u don dey mis yan again.....
u for tell us say u want to dey chop shit join nah!
that one na small thing.... we go dey provide prisoners shit for u everyday......
then if u chop finish, go drink gutter water to digress the shit well well.....  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 1-08-2011 09:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-08-2011 09:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 08:08 PM
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 07:56 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
jossy, e don reach like dis? I hear d oda u go dey make mouth 4 sky, u dey talk say sky wey run mad b4 u neva start to dey chop shit, but, u wey run mad recently don dey chop two plates of shit. O'boy nor dey rush dis ur madness, cos life na jeejee

I kno say no be u dey talk na d spirit inside u,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no worry,,now we don chain down d next thing na use cain cast all d demons inside

 Shocked Shocked
ok we go cast all the mad demons commot from him body.... Grin Grin

Posted: at 1-08-2011 09:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-08-2011 09:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 08:10 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 07:53 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now

 Grin Grin Grin Grin Grin
gbam!!!!!
na there him go dey self.....
nobody go free ram  Grin Grin Grin

mad kasiemobi!!!  Angry Angry
i just dey watch as two of una don turn dis place to una meeting place.

yes nah. we dey do meeting so that we go know as we go take do so that u go well  Cheesy Cheesy

Posted: at 1-08-2011 09:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 1-08-2011 10:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 09:58 PM
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 08:10 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 07:53 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now

 Grin Grin Grin Grin Grin
gbam!!!!!
na there him go dey self.....
nobody go free ram  Grin Grin Grin

mad kasiemobi!!!  Angry Angry
i just dey watch as two of una don turn dis place to una meeting place.

yes nah. we dey do meeting so that we go know as we go take do so that u go well  Cheesy Cheesy
see make una nor dey talk about deliverance, cos t.b joshua nor go fit cure una problem. Demon don acquire permanent site 4 una bodi, so just take ur condition d way u see am. D only wey u suppose to dey think na how to commit suicide.
Posted: at 1-08-2011 10:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 12:05 AM (12 years ago)
(m)
o boy! if u commit suicide, na me go even happy pass.....
so go ahead and commit suicide abeg... Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 2-08-2011 12:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 2-08-2011 12:12 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 08:10 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 07:53 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now

 Grin Grin Grin Grin Grin
gbam!!!!!
na there him go dey self.....
nobody go free ram  Grin Grin Grin

mad kasiemobi!!!  Angry Angry
i just dey watch as two of una don turn dis place to una meeting place.

Dey dia dey watch like MUMU wey u be,,,,,,,,,d meeting is 4 ya own good

Posted: at 2-08-2011 12:12 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-08-2011 12:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  2-08-2011 12:05 AM
o boy! if u commit suicide, na me go even happy pass.....
so go ahead and commit suicide abeg... Cheesy Cheesy Cheesy

He even get casket for himself so we take am bury am Grin Grin

Posted: at 2-08-2011 12:33 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 2-08-2011 12:49 AM (12 years ago)
(m)
hehehehe
don make person kill ebody oooo
Posted: at 2-08-2011 12:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 02:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  2-08-2011 12:12 AM
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 08:10 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 07:53 PM
Quote from: jossy4reall on  1-08-2011 02:08 PM
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now

 Grin Grin Grin Grin Grin
gbam!!!!!
na there him go dey self.....
nobody go free ram  Grin Grin Grin

mad kasiemobi!!!  Angry Angry
i just dey watch as two of una don turn dis place to una meeting place.

Dey dia dey watch like MUMU wey u be,,,,,,,,,d meeting is 4 ya own good
i don already tell ram self....

Posted: at 2-08-2011 02:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 02:04 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  2-08-2011 12:33 AM
Quote from: Skypon2002 on  2-08-2011 12:05 AM
o boy! if u commit suicide, na me go even happy pass.....
so go ahead and commit suicide abeg... Cheesy Cheesy Cheesy

He even get casket for himself so we take am bury am Grin Grin

i even see when him buy am for himself yesterday......  Cheesy Cheesy

Posted: at 2-08-2011 02:04 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 02:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on  2-08-2011 12:49 AM
hehehehe
don make person kill ebody oooo

na him wan kill himself nah!
so we go eave ram make him dieeee Cheesy Cheesy

Posted: at 2-08-2011 02:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8]