Na true? (Page 2)

Date: 14-07-2011 9:06 pm (13 years ago) | Author: ibeh kasiemobi
1 [2] 3 4 5 6
- kasiemobi at 14-07-2011 10:51 PM (13 years ago)
(m)
Ajigbijigbijiiii
Posted: at 14-07-2011 10:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 10:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 10:09 PM
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 09:53 PM
U wan try me, shey?

Na for yaba left dem fit try ya case,,,,,,,,,, no b hia
i go mess for ur brain.
Posted: at 14-07-2011 10:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 14-07-2011 11:00 PM (13 years ago)
(m)
I wear helmet

Posted: at 14-07-2011 11:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 11:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Emmagency9 on 14-07-2011 10:23 PM
Stamped, Approved, Authenticated and Confirmed Imbecile. Eeyah Pele. And no be your fault if you kon look am ooo.

yep, no be him fault
u know say goat dey born goat, rat dey born rat....... so maybe person wey born am na imbe....them be  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 14-07-2011 11:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 11:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 10:53 PM
Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 10:09 PM
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 09:53 PM
U wan try me, shey?

Na for yaba left dem fit try ya case,,,,,,,,,, no b hia
i go mess for ur brain.

huh! inbecile mess dey destroy person destiny oooooo
@jossy, better fun oooooo Grin Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 11:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 15-07-2011 06:59 AM (13 years ago)
(m)
Skypon   I don wear helmet already so he no fit try ma side
He say na ya head he wan come mess since ma side no work again Grin Grin

Posted: at 15-07-2011 06:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 15-07-2011 07:06 AM (13 years ago)
(m)
Hmmm
Posted: at 15-07-2011 07:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 15-07-2011 07:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 11:12 PM
Quote from: Emmagency9 on 14-07-2011 10:23 PM
Stamped, Approved, Authenticated and Confirmed Imbecile. Eeyah Pele. And no be your fault if you kon look am ooo.

yep, no be him fault
u know say goat dey born goat, rat dey born rat....... so maybe person wey born am na imbe....them be  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
wetin una mean? For my area dog dey born bingo
Posted: at 15-07-2011 07:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 15-07-2011 10:08 AM (13 years ago)
(f)
certified certificated imbecile dats wat u are Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 15-07-2011 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 15-07-2011 10:27 AM (13 years ago)
(m)
confirmed in-be-si-le na him u be wit NAFDAC no Grin
Posted: at 15-07-2011 10:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexsyguy at 15-07-2011 10:52 AM (13 years ago)
(m)
confirm imbecile
Posted: at 15-07-2011 10:52 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 15-07-2011 01:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 15-07-2011 10:08 AM
certified certificated imbecile dats wat u are Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
but i no get i.d card
Posted: at 15-07-2011 01:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mikel504 at 15-07-2011 01:40 PM (13 years ago)
(m)
no be lie u be confirm proper imbecile
Posted: at 15-07-2011 01:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 09:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 15-07-2011 06:59 AM
Skypon   I don wear helmet already so he no fit try ma side
He say na ya head he wan come mess since ma side no work again Grin Grin

for my head?
i go slap the mess enter him nyash back  Angry Angry Angry

Posted: at 15-07-2011 09:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 09:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 15-07-2011 07:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 11:12 PM
Quote from: Emmagency9 on 14-07-2011 10:23 PM
Stamped, Approved, Authenticated and Confirmed Imbecile. Eeyah Pele. And no be your fault if you kon look am ooo.

yep, no be him fault
u know say goat dey born goat, rat dey born rat....... so maybe person wey born am na imbe....them be  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
wetin una mean? For my area dog dey born bingo

dog and bingo.......all na dog nah! Grin

Posted: at 15-07-2011 09:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 09:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 15-07-2011 10:27 AM
confirmed in-be-si-le na him u be wit NAFDAC no Grin

 Grin Grin

Posted: at 15-07-2011 09:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 09:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 15-07-2011 01:12 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 15-07-2011 10:08 AM
certified certificated imbecile dats wat u are Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
but i no get i.d card

oya go collect ur id card b4 ur mama go disown u....... Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-07-2011 09:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 15-07-2011 09:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 15-07-2011 01:12 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 15-07-2011 10:08 AM
certified certificated imbecile dats wat u are Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
but i no get i.d card

U be id card 4 ya self,,,,,,,,,,,,u no need any oda evidence to proof

Posted: at 15-07-2011 09:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 11:03 PM (13 years ago)
(m)
true  Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 15-07-2011 11:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Steelamazon at 16-07-2011 12:30 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 09:25 PM
Quote from: Steelamazon on 14-07-2011 09:16 PM
Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 09:11 PM
Ask no further,,,,,,,,,,,,,,,,,,,u be confirmed certified Imbecile with Govt approved
Ouch, dat hurts!

Ohh,,,,,, good samaritan Nigerian Citizen wat eva,,,,,,,,,,,,,,u wan share it wit him  Huh?
Angry

Posted: at 16-07-2011 12:30 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 6

Featured Discussions