Na true? (Page 4)

Date: 14-07-2011 9:06 pm (13 years ago) | Author: ibeh kasiemobi
1 2 3 [4] 5 6
- jeffrey4u at 24-07-2011 02:02 PM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh?
Posted: at 24-07-2011 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 03:56 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-07-2011 03:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-07-2011 06:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 12:19 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked
how much

small time person go dey pay for wearing clothes Sad Sad
u don dey ask how much, as if ur oga don settle. Go offload dat container b4 d man go loose temper send u back to village.
Posted: at 24-07-2011 06:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 09:03 PM (13 years ago)
(m)
na my container be that nah
u no see omoladey and the others wey wan offload the container?
na me go pay them  Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 09:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 24-07-2011 09:48 PM (13 years ago)
(m)
Okay, na u be d agbero head? Hey, u no be smal pesin ooo. Pay ur guys well.
Posted: at 24-07-2011 09:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 25-07-2011 01:21 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
na u teach me agboro oooo
and u teach me well  Grin Grin

Posted: at 25-07-2011 01:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 05:15 AM (13 years ago)
(m)
As i don retire, old tins are past away.
Posted: at 25-07-2011 05:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 25-07-2011 07:38 AM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 25-07-2011 07:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 25-07-2011 08:23 AM (13 years ago)
(m)
he b really nah true ooo
Posted: at 25-07-2011 08:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 01:38 PM (13 years ago)
(m)
Wetin carry dis pesin enta here? U dey search 4 ur brain?
Posted: at 25-07-2011 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 25-07-2011 01:43 PM (13 years ago)
(f)
I see
Posted: at 25-07-2011 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 02:00 PM (13 years ago)
(m)
U be blind b4?
Posted: at 25-07-2011 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 25-07-2011 06:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 09:03 PM
na my container be that nah
u no see omoladey and the others wey wan offload the container?
na me go pay them  Grin Grin
u don pay dose bois since last 3 weeks?
Posted: at 25-07-2011 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 07:05 PM (13 years ago)
(m)
Make dem go strike naaa
Posted: at 25-07-2011 07:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 25-07-2011 07:39 PM (13 years ago)
(m)
na werin dem go do be dat
Posted: at 25-07-2011 07:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 08:40 PM (13 years ago)
(m)
Start wif ur branch
Posted: at 25-07-2011 08:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 26-07-2011 07:54 PM (13 years ago)
(m)
we don strike since last month
Posted: at 26-07-2011 07:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-07-2011 02:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 25-07-2011 06:09 PM
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 09:03 PM
na my container be that nah
u no see omoladey and the others wey wan offload the container?
na me go pay them  Grin Grin
u don pay dose bois since last 3 weeks?

them never offload finish nah  Angry Angry
abi u want make i go pay them when them never finish their work?
na 40 containers i import, so no be small work them dey do there  Grin Grin

Posted: at 28-07-2011 02:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-07-2011 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 25-07-2011 06:25 PM
him neva pay oooo
if them no finish the work, i no go pay them  Sad Sad

Posted: at 28-07-2011 02:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-07-2011 02:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 25-07-2011 07:05 PM
Make dem go strike naaa

if them go strike, i no go pay them atall and i go go find new workers to offload the container  Sad Sad

Posted: at 28-07-2011 02:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6

Featured Discussions