Posted: at | |
| |||||
u see am ba,after e go be lyk say na only me dey craze. Reply
| |||||
So u know say u dey craze? Chai,( ur brain dey like naija nepa, small im go get current, small time im go disappear). I dey sorry, small time gej go do smtin about ur case. Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 24-07-2011 10:46 PM So u know say u dey craze? Chai,( ur brain dey like naija nepa, small im go get current, small time im go disappear). I dey sorry, small time gej go do smtin about ur case. Who mouth smell now now.
| |||||
O!boy, why u like me 2 much? I nor go fit cure ur case. Go to tb joshua or babalawo. Goodluck Reply
| |||||
Anoda psycho on d loose again wit a swollen scrotum Replyscrutiny unleashed Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 25-07-2011 09:28 AM yeye see as u wan expose ursef? Why u come beg make i help impregnate ur wife? Nor make me come collect that child wey i born 4 u. ask ya girfriend cos i sure say u noh dey satisfy ram so she go lesby
| |||||
no worry,small time una union go come catch u. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
go ask ur mama. no b lesbian she b? Reply
| |||||
Quote from: alukoshina98 on 27-07-2011 08:31 AM go ask ur mama. no b lesbian she b? see d kind name wey u dey answer,aluko china,u are as foolish as ur name.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
na wa oo. Una union neva com? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 27-07-2011 03:34 PM na wa oo. Una union neva com? person wey madman kill him papa nor dey take eye see mechanic. see as u dey shiver as if somebody dey pursue u.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot