Posted: at | |
| |||||
Quote from: xena15 on 28-07-2011 11:57 PM Interesting! whats up big d two days ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 29-07-2011 12:28 AM i need mr governor too...any help or link for me to find him.. bad girl ![]() ![]() ![]()
| |||||
Bt if i may ask..who is complaining..? Reply
| |||||
Quote from: badbilly on 29-07-2011 12:49 PM pls people allow d girl to eat d fruit of her labour ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: gloryjojo on 29-07-2011 01:01 PM WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL i still dey read, pls ma glasses
| |||||
wonderful Reply![]()
| |||||
The governors get away with these behaviors because there is no real accountability in Nigeria Reply
| |||||
Quote from: interpo77 on 29-07-2011 01:46 PM Quote from: gloryjojo on 29-07-2011 01:01 PM WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL i still dey read, pls ma glasses![]() ![]()
| |||||
Na today? Most of your lashing out @ the Gov, if you are the one on his seat, you will do more than that. Stop stereo-typing.. None of the picture even show them together. How ridiculous. Reply
| |||||
See this old man, he no wan leave small small girls for young guys, wasting our money for small girls. Reply
| |||||
If you dont like it go and jump inside Bar Beach, its not enough to come here and show your bad jealousy. Did he steal your money, did Shidoo complain that she is missing anything. Abeg wakapass jo Reply
| |||||
d gurl don hammer nd d man don manya. Wtf Replylol next
| |||||
I THINK SHE IS SO SEXY,I WILL GRAB HER FROM MR GOVERNOR Reply
| |||||
MAYBE HE IS SPENDING HIS MONEY,DO NOT ACT LIKE HE IS SPENDING PUBLIC FUND Reply
| |||||
Is her time let her enjoy herself why it last. Reply
| |||||
Odinma ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
chicanorose Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
AM ALSO AVAILABLE PLEASE MR. GOVERNOR. BAD BELLE PIPPO MAKE UNA LEAVE DEM ALONE NA D GIRL BANANA NA HIM RIPE SO LEAVE MONKEY MAKE HE CHOP AM......................................................................... Reply
| |||||
Abeg make una free her make she enjoy while offer lasts. Lol ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot