gloryjojo at 29-07-2011 01:01 PM (13 years ago) (f) WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL Posted: at 29-07-2011 01:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
slimben at 29-07-2011 01:22 PM (13 years ago) (m) Interesting!
whats up big d two days Posted: at 29-07-2011 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimben at 29-07-2011 01:23 PM (13 years ago) (m) i need mr governor too...any help or link for me to find him..
bad girl Posted: at 29-07-2011 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cubay22 at 29-07-2011 01:25 PM (13 years ago) (m) Bt if i may ask..who is complaining..? Posted: at 29-07-2011 01:25 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
interpo77 at 29-07-2011 01:45 PM (13 years ago) (m) pls people allow d girl to eat d fruit of her labour
 , i dey laugh u, which fruit of labour is that Posted: at 29-07-2011 01:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 29-07-2011 01:46 PM (13 years ago) (m) WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL
i still dey read, pls ma glasses Posted: at 29-07-2011 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ann4Best at 29-07-2011 01:54 PM (13 years ago) (f) wonderful Posted: at 29-07-2011 01:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
toibeli at 29-07-2011 02:23 PM (13 years ago) (m) The governors get away with these behaviors because there is no real accountability in Nigeria Posted: at 29-07-2011 02:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mimibre at 29-07-2011 02:35 PM (13 years ago) (f) WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL
i still dey read, pls ma glasses hahahaha!  hehehe! U no say u be bad pikin. hehe! U no mercy am at al. Pls mercy! Hahahaha! Posted: at 29-07-2011 02:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GoonishME at 29-07-2011 02:37 PM (13 years ago) (m) Na today? Most of your lashing out @ the Gov, if you are the one on his seat, you will do more than that. Stop stereo-typing.. None of the picture even show them together. How ridiculous. Posted: at 29-07-2011 02:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 29-07-2011 02:52 PM (13 years ago) (m) See this old man, he no wan leave small small girls for young guys, wasting our money for small girls. Posted: at 29-07-2011 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sunnychizo at 29-07-2011 03:14 PM (13 years ago) (m) If you dont like it go and jump inside Bar Beach, its not enough to come here and show your bad jealousy. Did he steal your money, did Shidoo complain that she is missing anything. Abeg wakapass jo Posted: at 29-07-2011 03:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Teganto at 29-07-2011 03:48 PM (13 years ago) (m) d gurl don hammer nd d man don manya. Wtf lol next Posted: at 29-07-2011 03:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PHINO at 29-07-2011 03:51 PM (13 years ago) (m) I THINK SHE IS SO SEXY,I WILL GRAB HER FROM MR GOVERNOR Posted: at 29-07-2011 03:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PHINO at 29-07-2011 03:52 PM (13 years ago) (m) MAYBE HE IS SPENDING HIS MONEY,DO NOT ACT LIKE HE IS SPENDING PUBLIC FUND Posted: at 29-07-2011 03:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifodia at 29-07-2011 04:03 PM (13 years ago) (m) Is her time let her enjoy herself why it last. Posted: at 29-07-2011 04:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Odinma
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-07-2011 04:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 29-07-2011 04:16 PM (13 years ago) (m) chicanorose
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 29-07-2011 04:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ashimah at 29-07-2011 04:16 PM (13 years ago) (f) AM ALSO AVAILABLE PLEASE MR. GOVERNOR. BAD BELLE PIPPO MAKE UNA LEAVE DEM ALONE NA D GIRL BANANA NA HIM RIPE SO LEAVE MONKEY MAKE HE CHOP AM......................................................................... Posted: at 29-07-2011 04:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg make una free her make she enjoy while offer lasts. Lol
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-07-2011 04:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |