Posted: at | |
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense what kind of comment is this mr man??? are you well at all,,,,has something gone out that your emty brain,,,,you should go and see a doctor fast.....hmmmmmmm....another funny comment from another dog.
| |||||
ok! Reply
| |||||
this is movie, since u can go naked just for free stlye Replythen it is to do it for money since the producer would pay her a lot of money
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 14-08-2011 12:59 PM i like her sha,..well it her life her body ...money money money...she is doing it for money.. loving ur back yard girl.
| |||||
Quote from: nametalkam on 14-08-2011 12:17 AM Actress Tonto Dike is set to star in yet another porn movie after she featured in one called ‘dirty secret’. The movie which will be out in no time is titled ‘stripper in love’. A redhead who has seen a preview of it says the actress appeared naked at some point in the movie. Y r u guys such a dickhead in here,u hardly see or write anything good,particularly bout Tontoh Dike and bout any artise in 9ja and u r so fast in criticizing what they do for work.Its called ACTING mo'fockas and stop bringin ur archaic and stupid old society "acceptable" norms to everything..She was giving a script to act out and she did and thats how u know a good actor/actress..leave this lady alone and get a life!..honeypots!!
| |||||
Quote from: goksman2k3 on 14-08-2011 01:50 PM I would love to c her tits, I bet it aint so cool like Angelina Jolie's...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Whatever, na she get her bodi.. Reply
| |||||
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense u sef u dey stupid 4 sayin dis rubbish! Who con tel u say na everyone 4 naijapals dey encourage am? Biko pls mind how u say stupid n freakin words to naija people o! Pls i don beg u o! don't make me furious.
| |||||
Tonto u no try at al. May be dis time dem go ban u totally 4 nollywood, 4 dis ur rubbish act. Aaaa! How could u stupidly went ahead to act another porn movie after d other one u acted almost destoryed ur career? I think dat ur career ain't gud enough 4 u! I no go tel u anythin again! al i wil just tel u, is dat u should continue with ur stupidity. Mtchewww rubbish! Reply
| |||||
Quote from: chicanorose on 14-08-2011 02:21 PM E no concern me I think u are right dear
| |||||
if she wan even act the real porn self who cares....... Reply
| |||||
im outta of here man Reply
| |||||
who cares Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
How dis matter take concern me?abeg clear road make i pass jor Reply
| |||||
Tonto Dikee Is Just Doin Her ! If Yahh Got Ahh Problem Wiff Dat Uu Can Kill Your Selff (: ! smh Just Hatinn On Herr ! Reply
| |||||
which one come concern all nigerian people ,wey you begin dey say thunder this ,thunder that ,make you talk wetin you surpose talk ,and if you no get better thing to talk ,close your mouth . Reply
| |||||
All becos of money.Na wah o. Reply
| |||||
WATIN DE HAPPEN MY COUNTRY PEOPLE, NO BE PANTY AND BRA PEOPLE DEY TAKE SWIM FOR BITCH? MAKE WE NO DEY PRETEND LIKE SAY WE NO GBADU GOOD ATTITUDE AAA, NIJA PEOPLE NA COMPUTA WORLD WE DAYOOO!! Reply
| |||||
Quote from: derbi on 14-08-2011 03:30 PM Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i dont know what ur problem is and shout up ur mouth,hungry fool like u...tht same catapiller kill ur family first,hiss
| |||||
its her biz not mine............stripper in love, will someone believe me if i say i know wht the movie is all about?....the name says it all, daaaah Reply![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest