I JUST DEY ..DOIN MY BOMBING ...
yes... there you are bombing Bosom milk....  Posted: at 19-03-2009 12:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) (m) abeg come enter my hummer jeep make we cruise pass jare
Be yourself Posted: at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahahaha!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg come enter my hummer jeep make we cruise pass jare
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 12:56 PM (16 years ago) (m) U AT 90 U STI WANT UR MOTHER 2 CARRY U...GWHY AND KRIS... Posted: at 19-03-2009 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smtyms i dey 1der like femi kuti weder dis place na fight park abi joke forum, abeg make una relax...............no kill me with laf. @gwhy darlingmua hw far na, @ krist sweetymua hw u dey, @omatseye ale mi kan ba wo
iphie, wetin u get to do with monkey.... bawo ni omo-monkey sha je ale re..... Posted: at 19-03-2009 12:57 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 01:00 PM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U AT 90 U STI WANT UR MOTHER 2 CARRY U...GWHY AND KRIS...
chineke nna borrow me ten naira.... chiee... abeg omo-monkey, you just dey talk anyhow, it shows love if my mom still carrys me @ 90.....  what about you: Posted: at 19-03-2009 01:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:09 PM (16 years ago) (m)  kristiantus 2-0 omotseye...still observing n laughing
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 19-03-2009 01:11 PM (16 years ago) (m) make u just dey laugh dey go oo ok? jobless bodyguard..@d_man Posted: at 19-03-2009 01:11 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 01:13 PM (16 years ago) (m) U go count tyre na cs d tin don reach 1million-0 4 my hand o
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 kristiantus 2-0 omotseye...still observing n laughing dis na when him start school... Posted: at 19-03-2009 01:14 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
U go count tyre na cs d tin don reach 1million-0 4 my hand o
you don see omo-monkey junior brother. na him be dis: Posted: at 19-03-2009 01:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
passing and laughing... Also wondering when all this will STOP
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 01:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing and laughing... Also wondering when all this will STOP
after wey we don teach dis monkey (omot-monkey) how to talk.... Posted: at 19-03-2009 01:18 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
stripod102 at 19-03-2009 01:21 PM (16 years ago) (m) Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus Posted: at 19-03-2009 01:21 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 01:23 PM (16 years ago) (m) Yes oh, pikin(omatshèpè) wey say im senior no go sleep im sef no get sit down talkles say im wan even try lie down
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 01:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:24 PM (16 years ago) (m) ok krist...u don win..e don do..u carry the leauge..save some for next season
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:25 PM (16 years ago) (m) hehe...i sense a set up here o
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |