Confessions of an Ijaw kid (Page 12)

Date: 27-12-2008 6:51 am (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 27
- Kristiantus at 19-03-2009 01:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:21 PM
Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus
my family? i don't need to read about them..... you know what stripod or whatever, you should be ashame of yourself.... tell you what, i think you're that kind of person that wakes your dad up with a kick (early in d morning).
don't you respect your family? doubt if you have one.... Huh? Huh? Huh?
˙˙˙ɐdı nlǝd ǝɹ ɐqɐq ǝɾ oʇ oɯo oʞ oɯo
Posted: at 19-03-2009 01:29 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 01:32 PM (16 years ago)
(m)
C UNA GWHY AND KRISTIANTUS  SOCIAL TOILET WORKERS 4 CMS
Posted: at 19-03-2009 01:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 01:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 01:32 PM
C UNA GWHY AND KRISTIANTUS  SOCIAL TOILET WORKERS 4 CMS
omot-monkey, all dis ur stuff no dey funny at all at all.... Huh? Huh? Huh?
i assume you need more banana... hold on... will get you more....
Posted: at 19-03-2009 01:39 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 01:42 PM (16 years ago)
(m)
U C SAY NA U B D LAST MAN STANDING .... FAMILY OF 10 BECOS OF STARVATION....
Posted: at 19-03-2009 01:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 19-03-2009 01:44 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:39 PM
Quote from: omatseye on 19-03-2009 01:32 PM
C UNA GWHY AND KRISTIANTUS  SOCIAL TOILET WORKERS 4 CMS
omot-monkey, all dis ur stuff no dey funny at all at all.... Huh? Huh? Huh?
i assume you need more banana... hold on... will get you more....

 Grin Grin ;Dhehehe!

Posted: at 19-03-2009 01:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 01:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 19-03-2009 01:44 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:39 PM
Quote from: omatseye on 19-03-2009 01:32 PM
C UNA GWHY AND KRISTIANTUS  SOCIAL TOILET WORKERS 4 CMS
omot-monkey, all dis ur stuff no dey funny at all at all.... Huh? Huh? Huh?
i assume you need more banana... hold on... will get you more....

 Grin Grin ;Dhehehe!
Grin Grin Grin Grin Grin
i love dis game.... sure you're having fun. right?
Posted: at 19-03-2009 01:46 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 01:48 PM (16 years ago)
(m)
U(omatshèpè) jst dey shout c c since mornin,
abi u post smtin cs we no c am o,cal sm1 4 dat cafe mak im help u do am so at least we go c am.
Ewu

Posted: at 19-03-2009 01:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 19-03-2009 01:50 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:46 PM
Quote from: Sillyjokker on 19-03-2009 01:44 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:39 PM
Quote from: omatseye on 19-03-2009 01:32 PM
C UNA GWHY AND KRISTIANTUS  SOCIAL TOILET WORKERS 4 CMS
omot-monkey, all dis ur stuff no dey funny at all at all.... Huh? Huh? Huh?
i assume you need more banana... hold on... will get you more....

 Grin Grin ;Dhehehe!
Grin Grin Grin Grin Grin
i love dis game.... sure you're having fun. right?

Sure I am...

Posted: at 19-03-2009 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 01:51 PM (16 years ago)
(m)
GWHY AND KRISTIANTUS GO MECA...NA ALFA ASK  DEM SAY Y UNA 2 NO PUT OFF UNA HALF LEG SLIPERS EACH....NA DEM SAY NA D ONLY FAMILY PROPERTY DEM PAPA LEAVE 4 DEM 4B E DIE......
Posted: at 19-03-2009 01:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 01:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 19-03-2009 01:48 PM
U(omatshèpè) jst dey shout c c since mornin,
abi u post smtin cs we no c am o,cal sm1 4 dat cafe mak im help u do am so at least we go c am.
Ewu
no mind the ewu monkey guy....
Posted: at 19-03-2009 01:52 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 19-03-2009 01:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:29 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:21 PM
Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus
my family? i don't need to read about them..... you know what stripod or whatever, you should be ashame of yourself.... tell you what, i think you're that kind of person that wakes your dad up with a kick (early in d morning).
don't you respect your family? doubt if you have one.... Huh? Huh? Huh?
˙˙˙ɐdı nlǝd ǝɹ ɐqɐq ǝɾ oʇ oɯo oʞ oɯo


KRIPPLE TATANUS ABI WETIN U BE?Huh? U DON DEY YAB ANODA PERSON FAMILY SINCE,U NO WANT MAKE DEM TOUCH UR OWN...U CON DEY HERE DEY MAKE MOUTH LIK DAT OF ALIGATOR UR PAPA....DEN NEVA WOUND UR FAMILY ....WAIT MAKE I CHECK UR FAMILY RECORD IF @ALL U GET 1.....ANOFIA
Posted: at 19-03-2009 01:55 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 19-03-2009 01:55 PM (16 years ago)
(m)
NA UR MOUTH DEM TAKE INVENT AIR FRESHER 4 TOILET...GWHY AND KRIS...
Posted: at 19-03-2009 01:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 01:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:29 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:21 PM
Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus
my family? i don't need to read about them..... you know what stripod or whatever, you should be ashame of yourself.... tell you what, i think you're that kind of person that wakes your dad up with a kick (early in d morning).
don't you respect your family? doubt if you have one.... Huh? Huh? Huh?
˙˙˙ɐdı nlǝd ǝɹ ɐqɐq ǝɾ oʇ oɯo oʞ oɯo


KRIPPLE TATANUS ABI WETIN U BE?Huh? U DON DEY YAB ANODA PERSON FAMILY SINCE,U NO WANT MAKE DEM TOUCH UR OWN...U CON DEY HERE DEY MAKE MOUTH LIK DAT OF ALIGATOR UR PAPA....DEN NEVA WOUND UR FAMILY ....WAIT MAKE I CHECK UR FAMILY RECORD IF @ALL U GET 1.....ANOFIA
ewu can beer... please read thru and point out where i yab your papa?
its not in my habit to abuse my elders..... go and check your record, am waiting for you.... Cool Cool Cool
Posted: at 19-03-2009 01:57 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 02:00 PM (16 years ago)
(m)
.............@omatsenseles
wetin dey do u@ tripod stand

Posted: at 19-03-2009 02:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 02:01 PM (16 years ago)
(m)
C OGUFE (GWHY) DEY CALL HIM SELF EWU CAN BEAR.....KRISTIANTUS
Posted: at 19-03-2009 02:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 02:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 19-03-2009 02:00 PM
.............@omatsenseles
wetin dey do u@ tripod stand
i don die oooo..... chieeeee.... Gwhy, e be like say you sabi how to control monkeys ooooo.
see as you take command dat monkey make him stand, and him stand for there.... old boy you try oooo.
abeg command omot-moonkey, make him shit make i see first....
Posted: at 19-03-2009 02:06 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 02:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 02:06 PM
Quote from: Gwhy on 19-03-2009 02:00 PM
.............@omatsenseles
wetin dey do u@ tripod stand
i don die oooo..... chieeeee.... Gwhy, e be like say you sabi how to control monkeys ooooo.
see as you take command dat monkey make him stand, and him stand for there.... old boy you try oooo.
abeg command omot-moonkey, make him shit make i see first....
Gwhy, command am make him shit make i see again:
Posted: at 19-03-2009 02:09 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 19-03-2009 02:12 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:57 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:29 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:21 PM
Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus
my family? i don't need to read about them..... you know what stripod or whatever, you should be ashame of yourself.... tell you what, i think you're that kind of person that wakes your dad up with a kick (early in d morning).
don't you respect your family? doubt if you have one.... Huh? Huh? Huh?
˙˙˙ɐdı nlǝd ǝɹ ɐqɐq ǝɾ oʇ oɯo oʞ oɯo


KRIPPLE TATANUS ABI WETIN U BE?Huh? U DON DEY YAB ANODA PERSON FAMILY SINCE,U NO WANT MAKE DEM TOUCH UR OWN...U CON DEY HERE DEY MAKE MOUTH LIK DAT OF ALIGATOR UR PAPA....DEN NEVA WOUND UR FAMILY ....WAIT MAKE I CHECK UR FAMILY RECORD IF @ALL U GET 1.....ANOFIA
ewu can beer... please read thru and point out where i yab your papa?
its not in my habit to abuse my elders..... go and check your record, am waiting for you.... Cool Cool Cool

WEDA HE DEY UR HABIT OR NOT,ME NO 1 KNW EN WAT I JST FIND OUT BE SAY ALL THE PICTURE U DON DEY UPLOAD 4 HERE SINCE HAVE BEEN STOLEN 4RM UR FAMILY ALBUM PLS KINDLY RETURN DEM BACK B4 UR GRAND PAPA CHIMPAZEE COM RAID 4HERE....NA FORUM BE DIS NO BE ZOO WHERE U LIVE......///[email protected]
Posted: at 19-03-2009 02:12 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 02:13 PM (16 years ago)
(m)
Im don sit na.

Posted: at 19-03-2009 02:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 02:14 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 02:12 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:57 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 19-03-2009 01:29 PM
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 01:21 PM
Go read about your yeye family story here on this forum: "Hypothetic And Realistic"...mumu guy wey wan teach person lesson. @ kristiantus
my family? i don't need to read about them..... you know what stripod or whatever, you should be ashame of yourself.... tell you what, i think you're that kind of person that wakes your dad up with a kick (early in d morning).
don't you respect your family? doubt if you have one.... Huh? Huh? Huh?
˙˙˙ɐdı nlǝd ǝɹ ɐqɐq ǝɾ oʇ oɯo oʞ oɯo


KRIPPLE TATANUS ABI WETIN U BE?Huh? U DON DEY YAB ANODA PERSON FAMILY SINCE,U NO WANT MAKE DEM TOUCH UR OWN...U CON DEY HERE DEY MAKE MOUTH LIK DAT OF ALIGATOR UR PAPA....DEN NEVA WOUND UR FAMILY ....WAIT MAKE I CHECK UR FAMILY RECORD IF @ALL U GET 1.....ANOFIA
ewu can beer... please read thru and point out where i yab your papa?
its not in my habit to abuse my elders..... go and check your record, am waiting for you.... Cool Cool Cool

WEDA HE DEY UR HABIT OR NOT,ME NO 1 KNW EN WAT I JST FIND OUT BE SAY ALL THE PICTURE U DON DEY UPLOAD 4 HERE SINCE HAVE BEEN STOLEN 4RM UR FAMILY ALBUM PLS KINDLY RETURN DEM BACK B4 UR GRAND PAPA CHIMPAZEE COM RAID 4HERE....NA FORUM BE DIS NO BE ZOO WHERE U LIVE......///[email protected]
˙˙˙˙noʎ ɹɐǝɥ ʇ,uɐɔ ı 'ʎɐs ʇsnɾ noʎ pıp ʇɐɥʍ
Posted: at 19-03-2009 02:14 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 27

Featured Discussions