Confessions of an Ijaw kid (Page 8)

Date: 27-12-2008 6:51 am (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 27
- omatseye at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago)
(m)
LET OTHERS COMMENT.....
Posted: at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago)
(m)
GHWY WHEN LAST U LOOK MIRROR...BECOS NA CHIPEZIME U BE
Posted: at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 10:14 AM
who d monkey resember...pls let d house comment..GHWY OR KRITIANTUS
check am now, see your possing, see that of the monkey Huh? Huh? Huh?
na de same tin jooor..... omo-monkey..... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2009 10:23 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 10:27 AM (16 years ago)
(m)
Gbam,
abeg wey DOSE mak im com go buy banana 4 naijapals monkey omatshèpè

Posted: at 19-03-2009 10:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 10:28 AM (16 years ago)
(m)
U NO SEE UR MOLUO HEAD WEY DEY CARRY 99 STANDING 49 SEATING.....U B D CONDUCTOR..GWHY..KRISTIANTUS B D DRIVER....LOL
Posted: at 19-03-2009 10:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 10:31 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 10:28 AM
U NO SEE UR MOLUO HEAD WEY DEY CARRY 99 STANDING 49 SEATING.....U B D CONDUCTOR..GWHY..KRISTIANTUS B D DRIVER....LOL
monkey come chop banana, monkey come chop banana, monkey come chop banana...
Posted: at 19-03-2009 10:31 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 10:33 AM (16 years ago)
(m)
CHIE...CAN U AFFORD TOM TOM 4 UR FATHER WEY B MONKEY...KRISTIANTUS AND LYON 4 GHWY....2 TIE WATER AS PURE WATER....
Posted: at 19-03-2009 10:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 10:38 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 10:33 AM
CHIE...CAN U AFFORD TOM TOM 4 UR FATHER WEY B MONKEY...KRISTIANTUS AND LYON 4 GHWY....2 TIE WATER AS PURE WATER....
my father? him sef dey fine.... shey your papa still dey behave like dis when him go mosque?
Posted: at 19-03-2009 10:38 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 10:44 AM (16 years ago)
(m)
CHIE..NA UR USELESS IFA B DAT NA....WEY POVERTY WAN KILL...NA DAT SLEEPERS E WAN USE 4 ALL E LIFE LEAVE D REMAINING 4 GWHY 2 CONTINUE D LINAGE OF POVERTY
Posted: at 19-03-2009 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 10:53 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 10:44 AM
CHIE..NA UR USELESS IFA B DAT NA....WEY POVERTY WAN KILL...NA DAT SLEEPERS E WAN USE 4 ALL E LIFE LEAVE D REMAINING 4 GWHY 2 CONTINUE D LINAGE OF POVERTY
˙˙˙˙noʎ ɹɐǝɥ ʇ,uɐɔ ı  ¿ʇɐɥʍ ʎɐs
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 19-03-2009 10:53 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 11:00 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 10:44 AM
CHIE..NA UR USELESS IFA B DAT NA....WEY POVERTY WAN KILL...NA DAT SLEEPERS E WAN USE 4 ALL E LIFE LEAVE D REMAINING 4 GWHY 2 CONTINUE D LINAGE OF POVERTY
omo-monkey come chop banana, monkey come chop banana, monkey come chop banana....
Posted: at 19-03-2009 11:00 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 19-03-2009 11:02 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 18-03-2009 10:02 PM
Quote from: Kristiantus on 18-03-2009 04:32 PM
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM
EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog.
And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand....

sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg......

na person we get blood for body dey get nerve na?..no be ur typ silly...
Thank you Kristian, don't mind this villiage champions( Tripod and one faceless no name newbie) that has just been brought to the city to learn trade... Angry... trying so hard to get on my nerve.
Posted: at 19-03-2009 11:02 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 19-03-2009 11:05 AM (16 years ago)
(m)
kristiantus mess akara mess gwhy convert d mess 2 otapiapia.....
Posted: at 19-03-2009 11:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 11:10 AM (16 years ago)
(m)
Omatseye assuming say i b u which i cant b,i go jst deport mysef comot 4 9ja pals

Posted: at 19-03-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 11:13 AM (16 years ago)
(m)
chie...wait make i finish u first b4 u run...and send u 2 ur master in hell(kristiantus d demon)...gwhy?
Posted: at 19-03-2009 11:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 19-03-2009 11:14 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: stripod102 on 19-03-2009 11:02 AM
Quote from: Sillyjokker on 18-03-2009 10:02 PM
Quote from: Kristiantus on 18-03-2009 04:32 PM
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM
EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog.
And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand....

sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg......

na person we get blood for body dey get nerve na?..no be ur typ silly...
Thank you Kristian, don't mind this villiage champions( Tripod and one faceless no name newbie) that has just been brought to the city to learn trade... Angry... trying so hard to get on my nerve.

Now! see this dumb foolish newbie who does not even know how to quote... Grin

Posted: at 19-03-2009 11:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 19-03-2009 11:17 AM (16 years ago)
(m)
come teach me na...MUMU SILLY
Posted: at 19-03-2009 11:17 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 19-03-2009 11:19 AM (16 years ago)
(m)
Fight of d titans
oldbie vs newbie(tripod stand)
oldbie vs senseles newbie(omatseye)

Posted: at 19-03-2009 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 11:21 AM (16 years ago)
(m)
gwhy ...ur annual salary na Thank you not cleaning d office very well...ur service is no longer needed....while kristiantus is ur trashcan....
Posted: at 19-03-2009 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 11:23 AM (16 years ago)
(m)
oldie but dead in d house....gwhy
Posted: at 19-03-2009 11:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 27

Featured Discussions