Posted: at | |
| |||||
Hw na?U 2 don comot Newbie enta upcoming abi "èyin lòn da kukò"@ tripod stand ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 09:43 AM Hw na?U 2 don comot Newbie enta upcoming abi "èyin lòn da kukò"@ tripod stand ![]() ![]() ![]() ![]() be ni bros.... eyin lo da kuko.... omode le ni asho bi agba, sugbon ko le ni akisa bi agba.... a ju won lo.... bros no vex.... how you dey now? ![]() ![]() ![]()
| |||||
@gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo Reply
| |||||
I dey o, Replyso hw paros na? Hop say u don ready 4 dis kolo pple 2day again o, i fit no tay online 2day cs my UPS/BATTERY dey unpredictable d tin fit jst go off any tin. So wetin dey shèlè na@ kristiantus Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo nne, i don hear you.... @GWhy, e go better make we ignore all dis people b4 dem corrupt us. how normal person go dey, e come be say na him papa and mama e go take dey play..... am sorry i went abit far yesterday by responding to their nonsense, i couldn't help it.... e wo, e ma ba omokomo sere ooooo.... omokomo lo ma noo awon oobi ree.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
to be sincere,are u guys really this jobless?...well vacancy dey for berial ground ooo...."An experienced comedian like G-rewire,kristy and sillyjoker is urgently needed"...who can make all dem dead bodiez laf dem heads off so dem no go dey waka aimlessly for night....I advise una make u apply chap chap..b4 dosche take the job..b/cus that guy is badly in need of pay. Reply
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:00 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Leave them alone for me iphie...na me go fall dem rank if dem no take time.....@iphie Reply
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:00 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE SURE SAY NA ARIEL, JUMBO OR OMO U GO TAKE WASH DAT CLOTH O, BECUS DRY CLEANERS GO REJECT AM
| |||||
Quote from: iphie on 20-03-2009 10:13 AM Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:00 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE SURE SAY NA ARIEL, JUMBO OR OMO U GO TAKE WASH DAT CLOTH O, BECUS DRY CLEANERS GO REJECT AM ![]() ![]() ![]()
| |||||
Uuuhhuun! N-na dis is uninterferable i mean no mouth here oh! Aah stripod ur not on ur own God dey with you. I wish u best of lucks thats if u'll survive dis oh! Chei! Reply
| |||||
Quote from: iphie on 20-03-2009 10:13 AM Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:00 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE SURE SAY NA ARIEL, JUMBO OR OMO U GO TAKE WASH DAT CLOTH O, BECUS DRY CLEANERS GO REJECT AM haha! no worry about washing... I go give dry-cleaners extra amount, so dem no go fit reject the clothes. Still laughing my head out. @thadpole... if you ever open your large mouth here again calling names ... you will be deleted parmanently from this forum. oloshi, oloriburuku... jobless oshisko. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:25 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 10:13 AM Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:00 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 09:53 AM @gwhy, asko, @kris, sweety i dey o, no mind gwhy he has been disturbing me since morning last nite, hw u dey today? make una leave stripod abeg ooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE SURE SAY NA ARIEL, JUMBO OR OMO U GO TAKE WASH DAT CLOTH O, BECUS DRY CLEANERS GO REJECT AM haha! no worry about washing... I go give dry-cleaners extra amount, so dem no go fit reject the clothes. Still laughing my head out. @thadpole... if you ever open your large mouth here again calling names ... you will be deleted parmanently from this forum. oloshi, oloriburuku... jobless oshisko. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Toinsauller on 20-03-2009 10:21 AM Uuuhhuun! N-na dis is uninterferable i mean no mouth here oh! Aah stripod ur not on ur own God dey with you. I wish u best of lucks thats if u'll survive dis oh! Chei! Don't bother about thadpole... his phyuk up is being taken care of...He'll wish he never opened his beak. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 10:29 AM Quote from: Toinsauller on 20-03-2009 10:21 AM Uuuhhuun! N-na dis is uninterferable i mean no mouth here oh! Aah stripod ur not on ur own God dey with you. I wish u best of lucks thats if u'll survive dis oh! Chei! Don't bother about thadpole... his fcuk up is being taken care of...He'll wish he never opened his beak. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
na u wan delete me?....lolzzzzzz.....pls read my about me...am a computer guru...i can change ur pass on this forum VERY EASILLYYYYYYYYYYYYY.....from that nonsense password wey u dey use..."OGOGORO" thats ur fav drink right.....u're very very silly for saying such.Abeg make una no try me oooo....@ SILLY Reply
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 10:31 AM na u wan delete me?....lolzzzzzz.....pls read my about me...am a computer guru...i can change ur pass on this forum VERY EASILLYYYYYYYYYYYYY.....from that nonsense password wey u dey use..."OGOGORO" thats ur fav drink right.....u're very very silly for saying such.Abeg make una no try me oooo....@ SILLY ¿sıɥʇ ʎɹʇ noʎ uɐɔ 'nɹnƃ ɹǝʇndɯoɔ ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Toinsauller on 20-03-2009 10:21 AM Uuuhhuun! N-na dis is uninterferable i mean no mouth here oh! Aah stripod ur not on ur own God dey with you. I wish u best of lucks thats if u'll survive dis oh! Chei! No be only God..devil sef join......i go yab this dem mumu pple for here wey no get job.....just watch ad see.....
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)