can you try this as well: Posted: at 20-03-2009 10:35 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 20-03-2009 10:38 AM (15 years ago) (f) na u wan delete me?....lolzzzzzz.....pls read my about me...am a computer guru...i can change ur pass on this forum VERY EASILLYYYYYYYYYYYYY.....from that nonsense password wey u dey use..."OGOGORO" thats ur fav drink right.....u're very very silly for saying such.Abeg make una no try me oooo....@ SILLY
WELL AM GOING TO IGNOR IPOD, DNT KNW ABT D REST.@ SILLY J, all d dry cleaners dey strike becus dem hear say u dey cum Posted: at 20-03-2009 10:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 10:38 AM (15 years ago) (m) nice 1..stripod102.....u don kill al of ur enemies.....chei Posted: at 20-03-2009 10:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 20-03-2009 10:39 AM (15 years ago) (m) Iphie u dey deny our LOVE 4 my back abi@ iphie Bros so wetin we go do na@Kris Tak am easy o,no laugh d laugh finish o,remain 4 dos wey dey come abeg@ Sillyj
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 20-03-2009 10:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Uuuhhuun! N-na dis is uninterferable i mean no mouth here oh! Aah stripod ur not on ur own God dey with you. I wish u best of lucks thats if u'll survive dis oh! Chei!
No be only God..devil sef join......i go yab this dem mumu pple for here wey no get job.....just watch ad see..... Now... who is the jobless one here?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 20-03-2009 10:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Iphie u dey deny our LOVE 4 my back abi@ iphie Bros so wetin we go do na@Kris Tak am easy o,no laugh d laugh finish o,remain 4 dos wey dey come abeg@ Sillyj
G, we go on with the game plan first... ignore them..... same thing goes to others @silly; iphie, dgreat, sizey, doshe, kido etc... Posted: at 20-03-2009 10:42 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Iphie u dey deny our LOVE 4 my back abi@ iphie Bros so wetin we go do na@Kris Tak am easy o,no laugh d laugh finish o,remain 4 dos wey dey come abeg@ Sillyj
G, we go on with the game plan first... ignore them..... same thing goes to others @silly; iphie, dgreat, sizey, doshe, kido etc... Agreed!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 20-03-2009 10:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Iphie u dey deny our LOVE 4 my back abi@ iphie Bros so wetin we go do na@Kris Tak am easy o,no laugh d laugh finish o,remain 4 dos wey dey come abeg@ Sillyj
G, we go on with the game plan first... ignore them..... same thing goes to others @silly; iphie, dgreat, sizey, doshe, kido etc... Agreed! 9ice then..... Posted: at 20-03-2009 10:45 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
stripod102 at 20-03-2009 10:49 AM (15 years ago) (m) Iphie u dey deny our LOVE 4 my back abi@ iphie Bros so wetin we go do na@Kris Tak am easy o,no laugh d laugh finish o,remain 4 dos wey dey come abeg@ Sillyj
G, we go on with the game plan first... ignore them..... same thing goes to others @silly; iphie, dgreat, sizey, doshe, kido etc... Agreed! 9ice then..... Kris...u be first class mumu.... ooʇ ʻsʇdɪ̣ɹɔs ɹəɥʇo ɥʇɪ̣ʍ ʇɐɥʇ op ʇ,uɐɔ noʎ pɐq ooʇ ʎɐlləɹ s,ʇɪ̣ I can also do this ........ Posted: at 20-03-2009 10:49 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 20-03-2009 10:50 AM (15 years ago) (m) Concord, conjur abeg wetin i dey talk self,wey dat oyinbo wey i wan use? CONCUR jare english no easy o.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 20-03-2009 10:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 20-03-2009 10:51 AM (15 years ago) (m) i forgot to say.....pls change that pics of urs.....the collar is visibly vaded....dont abuse this forum with worn out clothes.....@Kris Posted: at 20-03-2009 10:51 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 20-03-2009 10:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i forgot to say.....pls change that pics of urs.....the collar is visibly vaded....dont abuse this forum with worn out clothes.....@Kris
and you know what? hold it... is that ear-ring you've got on you? ohhhh noooooo.... thought as much.... Posted: at 20-03-2009 10:54 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
stripod102 at 20-03-2009 10:56 AM (15 years ago) (m) nice 1..stripod102.....u don kill al of ur enemies.....chie
Thanks jare...i don employ dosche to dig dem gravel.once that done..we can now be pest free on this forum....nonsense pests.....w8 for una mass burial...i no go attend sha.....abi u go attend Omatseye? Posted: at 20-03-2009 10:56 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
skarfies at 20-03-2009 10:58 AM (15 years ago) (m) i forgot to say.....pls change that pics of urs.....the collar is visibly vaded....dont abuse this forum with worn out clothes.....@Kris
and you know what? hold it... is that ear-ring you've got on you? ohhhh noooooo.... thought as much.... Guy that one no make sense..u have been destroyed....carry ur rickety body comot for here...b4 u start to dey RUST.@ kristtttttt...aka TATANNUS. Posted: at 20-03-2009 10:58 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 11:01 AM (15 years ago) (m) but if u hav scores 2 settle with me...come and rock on with me...gy,kris,sillj,iphie,de8 Posted: at 20-03-2009 11:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 11:02 AM (15 years ago) (m) i forgot to say.....pls change that pics of urs.....the collar is visibly vaded....dont abuse this forum with worn out clothes.....@Kris
and you know what? hold it... is that ear-ring you've got on you? ohhhh noooooo.... thought as much.... kia...d guy go run ooo...tie e hand oooo...kris... Posted: at 20-03-2009 11:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 20-03-2009 11:05 AM (15 years ago) (m) i forgot to say.....pls change that pics of urs.....the collar is visibly vaded....dont abuse this forum with worn out clothes.....@Kris
and you know what? hold it... is that ear-ring you've got on you? ohhhh noooooo.... thought as much.... kia...d guy go run ooo...tie e hand oooo...kris... normal rope no fit tie hin monster hand na.....i don send dosche make e hel me find Maluuu rope. Posted: at 20-03-2009 11:05 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 20-03-2009 11:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 11:18 AM (15 years ago) (m) i tink dem don send d guy go mental hospital....kris.. Posted: at 20-03-2009 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |