Posted: at | |
| |||||
Quote from: toniaugwu on 1-09-2011 01:38 PM wetin the worry dis Tonot Dikeh self NO, Instead wetin dey worry mr poster. Cos Most of his topics are BASELESS
| |||||
it is their own cup of tea. Reply
| |||||
mayb den dey friend same boi friend. Reply
| |||||
no b say d babe dey beef her but we no no wetin happen btween dere 2.............. namespeakam u b real and correct AMEBO Reply
| |||||
Bad blood between the duo. Reply
| |||||
i hate this girl Tonto Dikeh she is a fool..she talk any how anytime she take ganja and cigga.. Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 2-09-2011 11:12 AM Quote from: toniaugwu on 1-09-2011 01:38 PM wetin the worry dis Tonot Dikeh self NO, Instead wetin dey worry mr poster. Cos Most of his topics are BASELESS yep i support the poster na amebo.........gbam
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
gurls with no home traing Reply
| |||||
I waka pass oooo, becus e no concern me ooo but dis Tonto u own done tu much for dis 9ja. na your fada wey get 9ja hmmmmm take time ooo b4 sometin go enter ur body oooo Reply
| |||||
wetin dey frea dis gal sef, na wa for am o Reply
| |||||
where did they get this fake news from? noting like that happened on twitter that day am so surprise for people Reply
| |||||
women wahala, u sure say no b man d quariy them Reply
| |||||
well, na dem dem.. wetin concern Pedestrian like me with Fuel Increment, I get car to buy fuel..? if they like make them tear each other apart.. but seriously, Tonto should watch it oh.. she is overdoing it dis time around.. Reply
| |||||
this silly girl call honeypot sorry tonto is soooooooooooooo arrogant. dont watch the shit she act Reply
| |||||
i dont like this Reply
| |||||
but why the insult, poster tell us? Reply
| |||||
Still waiting for part two Reply![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot